Gasper'Zboy
I jus dey look at your pictures
Daily I look your Instagram
E be like say you read my mind
Everyday you dey post bangas
Omoge see me I get E konshikos
Omoge come get my bank account
Delilah can you approve my request
Before shina hii amaa
Bana tuibotele bilebwa onde ele
You no wanna taste my kokoro
Bangúnda bale kúkú
Ila nai'wela nobe obe
Úna ngema maa nose'wa manga msenge
Wetin I no fi do for you love
Now dem all call me mumu
Dem no know say sheri you are my doctor
Ogologoma
Ogologo Ogologoma
Ogologo
Ogologoma Ogologo
Ogologoma Ogologo
Ogologoma Ogologo
Ogologoma Ogologo
Ogologoma Ogologo
Ogologoma Ogologo
Baby Tana every lifetime I go love you Tana
Can I put a ring on your finger Can I?
Mommy lemme enter your inside
Baby Tana for you case ine nina yakana
Ah sugarcane
Sheri wane maa
I wanna make you carry belle this year
To catch your love I no need parachute
Mmh no
They try near you I go shoot
On god
Nashibwelwa bya manga ihusu obe
Tabaikye wane mg'anga iobe
Mhh ah nikyo babwela mafu
Anga lele hii únda mpaka lu'u
Aine ehee mwana wa babembe naboiw'ela
Come make we start family
Bana tuibotele bilebwa onde ele
You no wanna taste my kokoro
Bangúnda bale kúkú
Ila nai'wela nobe obe
Úna ngema maa nose'wa manga msenge
Wetin I no fi do for you love
Now dem all call me mumu
Dem no know say sheri you are my doctor
Ogologoma Ogologo Ogologoma Ogologo
Ogologoma Ogologo Ogologoma Ogologo
Ogologoma Ogologo Ogologoma Ogologo
Ogologoma Ogologo Ogologoma Ogologo
Ogologoma oh
Ogologomaa
Ogologoma ahnh