Back to Top

Gceeboi - Good Day Lyrics



Gceeboi - Good Day Lyrics




Issa good day
My guys keep telling me, na me dey give them craze
Ajagajigijaga, last last we go dey ok
Mio de fi ga gba ga, mo mo pe Oluwa ma se
If I no make that raba, tell me wetin be my gain

So anyhow wey ah
We go make am, we go bigger
As I dey pray, mon fa tira
Bulki blessings for my nigga
Blessings on me
I bet you don't miss
Shout out to mummy
Saying prayers for me

E no easy yeah aa
But one day we go ball like Kante
Where the money, na there I wan dey
My brother, no do play play

Now or later
Tell me one thing
Now or later
If not money, call me later
All of my guy no be hater

Put everything on God, ko de phor ti now
When im feeling so down, call on my dealer
Pour me some drink, pour me tequila
And when the money come, we go lavida

Local, all of my guy no be local
Who be picker, Who be loader
Pass me the kpo, make i roll am
All night and day, Sheybi na mõñéy my guys dey chase.

Issa good day
My guys keep telling me, na me dey give them craze
Ajagajigijaga, last last we go dey ok
Mio de fi ga gba, mo mo pe Oluwa ma se
If I no make that raba, tell me wetin be my gain

Alll of my day
Sheybi na bag all my guys just dey chase
Abi
We go party all day
Joy on joy
Oh mama ah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Issa good day
My guys keep telling me, na me dey give them craze
Ajagajigijaga, last last we go dey ok
Mio de fi ga gba ga, mo mo pe Oluwa ma se
If I no make that raba, tell me wetin be my gain

So anyhow wey ah
We go make am, we go bigger
As I dey pray, mon fa tira
Bulki blessings for my nigga
Blessings on me
I bet you don't miss
Shout out to mummy
Saying prayers for me

E no easy yeah aa
But one day we go ball like Kante
Where the money, na there I wan dey
My brother, no do play play

Now or later
Tell me one thing
Now or later
If not money, call me later
All of my guy no be hater

Put everything on God, ko de phor ti now
When im feeling so down, call on my dealer
Pour me some drink, pour me tequila
And when the money come, we go lavida

Local, all of my guy no be local
Who be picker, Who be loader
Pass me the kpo, make i roll am
All night and day, Sheybi na mõñéy my guys dey chase.

Issa good day
My guys keep telling me, na me dey give them craze
Ajagajigijaga, last last we go dey ok
Mio de fi ga gba, mo mo pe Oluwa ma se
If I no make that raba, tell me wetin be my gain

Alll of my day
Sheybi na bag all my guys just dey chase
Abi
We go party all day
Joy on joy
Oh mama ah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Akinbile Gcee
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gceeboi



Gceeboi - Good Day Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Gceeboi
Language: English
Length: 2:29
Written by: Akinbile Gcee
[Correct Info]
Tags:
No tags yet