Back to Top

Relate Video (MV)

Performed By: Gceeboi
Language: English
Length: 3:09
Written by: Akinbile Gcee
[Correct Info]

Gceeboi - Relate Lyrics

Everyday I dey hustle, Everyday I dey buckle up
Sheybi na me wan blow, tell me why I go con give up
When I put a call, nobody pick my call
Na why I dey hustle and i put all on God

So many tear in eye no be fake
Aimoye shenking, wey be say man dey face
Man sacrificing many things for the pain
But nobody know when the hustle go pay

Sheybi na my hustle
I go hawk till I die
And nobody fit dim my light
If I fall, I go rise
Omo ope go rise again

My life is at ease
On my ten toes, I have been standing at tease
I pray for myself and I pray for my gees
Oh lord of mercy, Oya show the mercy

So nobody can know
Wetin sup on a low
Have been doing my things
I pray for the raba
I no dey for their Mata

Shey if I tell you my pains
Shey you go fit to relate
Don't mind the smile on my face
When the boy dey meditate

And if you dey hustle all day
Doesn't mean your hustle go pay
Coz every hustler get ti payday
Just dey pray for your day

Nobody know when the hustle go pay

Sheybi na my hustle
I go hawk till I die
And nobody fit dim my light
If I fall, I go rise
Omo ope go rise again

E no go over
Never give up na the slogan
Enter internal from local
Wey shawty go dey
Wey money go dey

So nobody can know
Wetin sup on a low
Have been doing my things
I pray for the raba
I no dey for their Mata
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Everyday I dey hustle, Everyday I dey buckle up
Sheybi na me wan blow, tell me why I go con give up
When I put a call, nobody pick my call
Na why I dey hustle and i put all on God

So many tear in eye no be fake
Aimoye shenking, wey be say man dey face
Man sacrificing many things for the pain
But nobody know when the hustle go pay

Sheybi na my hustle
I go hawk till I die
And nobody fit dim my light
If I fall, I go rise
Omo ope go rise again

My life is at ease
On my ten toes, I have been standing at tease
I pray for myself and I pray for my gees
Oh lord of mercy, Oya show the mercy

So nobody can know
Wetin sup on a low
Have been doing my things
I pray for the raba
I no dey for their Mata

Shey if I tell you my pains
Shey you go fit to relate
Don't mind the smile on my face
When the boy dey meditate

And if you dey hustle all day
Doesn't mean your hustle go pay
Coz every hustler get ti payday
Just dey pray for your day

Everyday I dey hustle, Everyday I dey buckle up
Sheybi na me wan blow, tell me why I go con give up
When I put a call, nobody pick my call
Na why I dey hustle and i put all on God

So many tear in eye no be fake
Aimoye shenking, wey be say man dey face
Man sacrificing many things for the pain
Nobody know when the hustle go pay

Sheybi na my hustle
I go hawk till I die
And nobody fit dim my light
If I fall, I go rise
Omo ope go rise again

E no go over
Never give up na the slogan
Enter internal from local
Wey shawty go dey
Wey money go dey

So nobody can know
Wetin sup on a low
Have been doing my things
I pray for the raba
I no dey for their Mata
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Akinbile Gcee
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gceeboi

Tags:
No tags yet