YoungOg on the beat
Hmmmm (na na na na)
Hmmmm
I Dey find love oh
Wey I neva see before
Cause I get joy oh
Wey I neva feel before
Mamii I Dey find love oh
Wey I neva see before
Sake of I get joy oh
Wey I neva feel before Hmmmm
This thing Dey sweet me for my heart
Something Dey tell me for my soul oohhhh
Say na you be The One
This thing Dey sweet me for my heart
Something Dey tell me for my soul oohhhh
Make I know what's up
Give me love
Show me more
Or you give me all
Oh my love
Pick my call
Make I know what's up
Make I know what's up
Make u give me love
Show me more
Tell me things
Wey go tease my thoughts
Oh my love
Pick my call
Make I know what's up
Make I know what's up ohhhh
OJuju calabar dey enter for my zone
Me and you go dey chill on the low low
Me and you go dey chill when dem no know (Yeah yeah)
And many things wey dey go through my mind
Only you wey dey give me the good vibes
All night and for liiiifeeee (Yeah yeah)
This thing Dey sweet me for my heart
Something Dey tell me for my soul oohhhh
Say na you be The One
This thing Dey sweet me for my heart (sweet me for my heart)
Something Dey tell me for my soul oohhhh
Make I know what's up
Give me love
Show me more
Or you give me all
Oh my love
Pick my call
Make I know what's up
Make I know what's up
Make u give me love
Show me more
Tell me things
Wey go tease my thoughts
Oh my love
Pick my call
Make I know what's up
Make I know what's up ohhhh
I Dey find love oh
Wey I neva see before (I dey find love ohh oh oh)
Cause I get joy oh
Wey I neva feel before hmmm
(Wey I neva feel before uh uh)
I Dey find love oh
Wey I neva see before (yeah yeah)
Cause I get joy oh
Wey I neva feel before Hmmmm
This thing Dey sweet me for my heart
Something Dey tell me for my soul oohhhh