Back to Top

Gendee - Manueuver Lyrics

Gendee - Manueuver Lyrics

Monday, and we still balling where your friends dey
If na Tega John what can I say
Or maybe we can end it in S.O.K
Oh baby show workings no be all this Cho-Cho-Cho

Nah because of your yansh you dey play me conico
If you no get lighter how you fit to lit the blunt
Stories from a wise man from the Leviticus
If dem no go tell you, I swear you no fit know

This music in my blood, do re me fa ti do
If you wan show love, you no need envelope
This music thing I do, nah my only hustle oh
I dey write all day and i dey like Sunday

Listen to the preaching, it paves the way
Try to listen to what the old man say
Cause if you see am twice, them fit don see am thrice
I maneuver, I no follow for people wey been do bad

Cause if you vex me I swear I fit lose am
I dagger all your spine like suya
Where my aboki no call meruwa
With the gang on my side you don't do that

Focus, I'm the champion, a ruler
And no be by my power nah Oluwa
I wasn't raised in the ghetto
But still man's street, without me you won't echo

Yes so, Gendee the goat, he the best though
Put them all together and they still won't reach my leg no
Ain't nobody like Joe boy once said
I'm angry, seeing that the streets are not fed

If you listening to me you best hear with content
Cause my shit Top Notch like Hip TV's content
I'm jiggy like a Suleman, my grime is different
And I do it cause I know I can mix the bar

Then you can catch my flow in it
Cause if the sinners are the hoes then we all sinning
Read my lyrics and make sure that you are winning
Get off my stage, are you dumb or you just kidding

Man's descending but I'm not no Messiah
If I walk on water I'll drown like a tiger

Cause if you vex me I swear i fit lose am

Focus, I'm the champion a ruler

And no be by my power na Oluwa
I maneuver , I no follow for people wey been do bad

Focus, I'm a champion a ruler
And no be by my power na oluwa
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Golden Eke
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gendee

Gendee - Manueuver Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Gendee
Language: English
Length: 2:38
Written by: Golden Eke
[Correct Info]
Tags:
No tags yet