Eleda ma jen borrow
Je kin ri temi se eh eh eh
Ori l'eja fi n labu
Ah ninu aye
Eleda iya mi ma sun oh
Je kin ri temi se
Ori l'eja fi n labu
Ah ninu aye
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Malowo lowo ni temi oh
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Malowo lowo ni temi oh
Another man don fall oh
Only god know who go follow
Me I know say life they sweet
But our life is borrowed
And I pray for no sorrow
Peace of mind as I solo
Oh my papa prayer too
Make u just Dey follow me
2020 koreda si le ah Mo hun
Na money turn me on
If e reach ur side carry on
People die thank the lord.
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Malowo lowo ni temi oh
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Malowo lowo ni temi oh
My phone just ring now na mama dey call
Family problem as I pick the call
Hope you know that woman wey dey next door
Na her pikin, na him make me call
Problem no dey finish oh
So na to thank the lord and run away from see finish oh.
Komalo finish you oh
Problem no dey finish oh
So na to thank the lord and run away from see finish oh.
Komalo finish you oh
Eleda ma jen borrow
Je kin ri temi se eh eh eh
Ori l'eja fi n labu
Ah ninu aye
Eleda iya mi ma sun oh
Je kin ri temi se
Ori l'eja fi n labu
Ah ninu aye
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Malowo lowo ni temi oh
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Malowo lowo ni temi oh