Back to Top

Gerian Boy - Ogologoma Lyrics



Gerian Boy - Ogologoma Lyrics




Shayo plenty for Lasgidi settings
Bad girls dey wan take my selfie
Leave me I no kill persin
Persin persin persin

God knows I am filled with sadness
Too much e dey lead to madness
Enemies I no dey una planet

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

I'm singing they hear me clearly
They fear me cos my ways deadly
More money is coming steady
No check me available balance heavy

Kpakoropka Eni na star
Anything you want baby kolofar
Step in my car
Praise to Allah
Shock anybody na me be their papa

People dey dance dey dey mayan for the gathering
Everything green e dey be like a garden
Me I no send e dey be like devil's handwork
In the parlor with your kele from Babcock

See me now see me now boy never joking
Many many pain wey be say my heart broken
All the way from Ikotun
I dey grumble working night and day just to get the bundle

Olorun fun wa lowo fun wa lola
Say make the cash plenty gan everything is in order
No sleeping I dey hustle for my daily bread
I no wan broke I no wan broke I no wan dey on red

Shayo plenty for Lasgidi settings
Bad girls dey wan take my selfie
Leave me I no kill persin
Persin persin persin

God knows I am filled with sadness
Too much e dey lead to madness
Enemies I no dey una planet

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Shayo plenty for Lasgidi settings
Bad girls dey wan take my selfie
Leave me I no kill persin
Persin persin persin

God knows I am filled with sadness
Too much e dey lead to madness
Enemies I no dey una planet

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

I'm singing they hear me clearly
They fear me cos my ways deadly
More money is coming steady
No check me available balance heavy

Kpakoropka Eni na star
Anything you want baby kolofar
Step in my car
Praise to Allah
Shock anybody na me be their papa

People dey dance dey dey mayan for the gathering
Everything green e dey be like a garden
Me I no send e dey be like devil's handwork
In the parlor with your kele from Babcock

See me now see me now boy never joking
Many many pain wey be say my heart broken
All the way from Ikotun
I dey grumble working night and day just to get the bundle

Olorun fun wa lowo fun wa lola
Say make the cash plenty gan everything is in order
No sleeping I dey hustle for my daily bread
I no wan broke I no wan broke I no wan dey on red

Shayo plenty for Lasgidi settings
Bad girls dey wan take my selfie
Leave me I no kill persin
Persin persin persin

God knows I am filled with sadness
Too much e dey lead to madness
Enemies I no dey una planet

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma

10 steps at a time money I dey find
Ogologoma Ogologoma
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Enitan Adebisi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gerian Boy



Gerian Boy - Ogologoma Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Gerian Boy
Language: English
Length: 2:54
Written by: Enitan Adebisi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet