Back to Top

Glenn Mena - Committee of friends Lyrics



Glenn Mena - Committee of friends Lyrics
Official




Oide
Favourite man Glenn y'all
Leave it so
Every time you dey commit
But I go just dey forgive
Every time you dey loseguard me o
But I go still dey regard you o
But you still wan dey expect
On your own you dey collect
This thing you dey project
E dey wan cause disrespect
Make the girls shake am for me o
Like I wan spray dem money o
Oya girl run am for me o
Like them wan take you from me o
See as time don dey progress o
Now u wan to dey regret o
I heard from the grapevine
You carry our matter go your
Committee of friends o
Friends oh oh oh
Friends o
Friends o
Friends o
Friends o
You carry our matter go your
Committee of friends o
Friends o
Friends o
Friends o
Friends o
Friends oh no no
Carry the matter go oh oh
Brother hope say you solid
Your POV is valid o
See the men wey no dey too complain o
Na demma draggin the smoke pass
After God
Wetin we fear
Na why I no dey compare
Man head full
Mind no dey rest
Mind no dey re re rest
Pele o
Ele o
This matter don carry belle o
Chameleon no fit to take side
I start look in the outside
Uhu uhu
Ehen ehen
Give them the bombastic side eye
As you dey turn this matter all around
With your
Committee of friends o
Friends oh no no
Friends o
Friends o
Friends o
Friends o
She carry our matter go her
Committee of friends o
Friends oh no no
Friends o
Friends eh le le
Friends o
Friends o
Carry the matter go oh oh
Too legit to quit eh
Mama what do you say
Make the ladies whine am for me
Every way na still way
Check the memo
See the demo
Leave it so
As you see it so
Man no dey change for anybody o
Anybody o
Anybody o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Oide
Favourite man Glenn y'all
Leave it so
Every time you dey commit
But I go just dey forgive
Every time you dey loseguard me o
But I go still dey regard you o
But you still wan dey expect
On your own you dey collect
This thing you dey project
E dey wan cause disrespect
Make the girls shake am for me o
Like I wan spray dem money o
Oya girl run am for me o
Like them wan take you from me o
See as time don dey progress o
Now u wan to dey regret o
I heard from the grapevine
You carry our matter go your
Committee of friends o
Friends oh oh oh
Friends o
Friends o
Friends o
Friends o
You carry our matter go your
Committee of friends o
Friends o
Friends o
Friends o
Friends o
Friends oh no no
Carry the matter go oh oh
Brother hope say you solid
Your POV is valid o
See the men wey no dey too complain o
Na demma draggin the smoke pass
After God
Wetin we fear
Na why I no dey compare
Man head full
Mind no dey rest
Mind no dey re re rest
Pele o
Ele o
This matter don carry belle o
Chameleon no fit to take side
I start look in the outside
Uhu uhu
Ehen ehen
Give them the bombastic side eye
As you dey turn this matter all around
With your
Committee of friends o
Friends oh no no
Friends o
Friends o
Friends o
Friends o
She carry our matter go her
Committee of friends o
Friends oh no no
Friends o
Friends eh le le
Friends o
Friends o
Carry the matter go oh oh
Too legit to quit eh
Mama what do you say
Make the ladies whine am for me
Every way na still way
Check the memo
See the demo
Leave it so
As you see it so
Man no dey change for anybody o
Anybody o
Anybody o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Erumena Akarah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Glenn Mena



Glenn Mena - Committee of friends Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Glenn Mena
Language: English
Length: 2:50
Written by: Erumena Akarah
[Correct Info]
Tags:
No tags yet