Inu re dun
She get front
She no get back
She get back
She no get front
She get front and back
But she no get sense
Slay mama
Talking in the nonsense
I understand say you get big asset
Yes
Asset na nonsense if you no get sense
No offence
Shey you get sense
Wey the evidence dey
Say you get sense
She wan Benz
She wan flex
She wan party
She wan trend
She no send
She want hair
On top head
Wey no get sense
Slay mama
Talking in the nonsense
Very dense
Can't form a sentence
Playboy what's the essence
You no need pick up line
As long say u get Benz
So high I'm making faces in the clouds
Slay mama making noises for the clout
One minute she here and next she's out
And the next day yeah
She did it again
Kokori girl wey be wakajugbe
And she dey do jazz with ogbejugbele
And awon boys wan to takasufe
Beauty with no brain
O ma ba e dele
She go catch rich man
She go catch moneybag
If you give her money
She go go buy hair
She go go buy phone
But she can't think of business oo
She wants Gucci bag
But her parents dey pay rent oo
Pinky and the brain still dey think say
Dem get sense oo eh
She get front
She no get back
She get back
She no get front
She get front and back
But she no get sense
Slay mama
Talking in the nonsense
She get front
She no get back
She get back
She no get front
She get front and back
But she no get sense
Slay mama
Talking in the nonsense
Slay mama
Talking in the nonsense
Slay mama
Talking in the nonsense
Wan pe eni sisi
Inu re n dun
O o mara Eko
O o mara Eko o
Eh eh eh
Na why dem dey call you
Mama for the boys
Simply because
You dey share for the boys
Good for me baby
Bad for the boys
Ah
Omotena whine for the boys
Gudu gudu meje
Gudu gudu meje
Shout out to the men wey dey for AJ
The music we dey bring omo na tay tay
Grand mama cover me
Her name na Nene
Watch me whip watch me nay nay
Steady giving all the haters headache
Tell Debi to call the paramedic
Glenn is bigger than an epidemic
'Kpobome no dey ginger
We dey table your matter
As your leg no touch ground
See as you dey make sound
People asking how many round o
Boys o
Toys o
God o
Who knows
God knows
Wahala for who no get sense o
She get front
She no get back
She get back
She no get front
She get front and back
But she no get sense
Slay mama
Talking in the nonsense
She get front
She no get back
She get back
She no get front
She get front and back
But she no get sense
You no need pick up line
As long say you get Benz
Slay mama
Talking in the nonsense
Slay mama
Talking in the nonsense
Talking in the nonsense
Talking in the nonsense
Slay mama
Talking in the nonsense