Back to Top

Star don show (feat. Mani Lapussh) Video (MV)




Performed By: Glenn Mena
Language: English
Length: 3:08
Written by: Mani Lapussh, Erunena Akarah
[Correct Info]



Glenn Mena - Star don show (feat. Mani Lapussh) Lyrics




Yeah
Somebody call the popo
Star don show
Leave it so

Somebody call the popo
Star don show
Yawa don gas
Boys don blow
Coast don cast
Stand ten toes
The music blast owey
Gyals don dey tear their kpata
Boys don turn up for the matter
Selfies dey fly yagayaga
Anywhere wey Glenn and Mani
Dey

Don't let your memory fail you
I don dey since the time
Of your favorite
We don share stage
Very many times
Eh eh
No believe wetin them tell you
Na since 2012
I give dem Movement
And
E never tay
I faya Pepper them
Look at the evidence near you
Very demure
U can't deny
Odidgboigboi
As u dey watch am
E dey go dey go
Oloun
Glenn steady relevant odo
Cos I be your guy
You don't see the superstar o
It shall be permanent
It shall be permanent
All the blessings and memories
Wey dey flood my way
Must to dey surplus dey surplus
Cos now they see us they see us
They didn't foresee us foresee us
Weyrey dey disguise
Matter don clear for their eyes
Urheme

Somebody call the popo
Star don show
Yawa don gas
Boys don blow
Coast don cast
Stand ten toes
The music blast owey
Gyals don dey tear their kpata
Boys don turn up for the matter
Selfies dey fly yagayaga
Anywhere wey Glenn and Mani
Dey

Make nobody call me the popo
Be like say
Dem see Igb** for my condo
No get naira
I no get kobo
But them know say I get big koboko
Why dem no go call me the popo
Wey dem know say
E be we be the koko
I fit enter Sokoto for the k*bo
Abeg Baba God
Make you no leave me solo
Ye
Remember back in the days
When we dey go lesson
Back then for Magege o
When hunger dey show me shege o
When we dey pray daily
Make one day be the payday o
Oh Baba show me love
Make badman no go give up
Make my helper no look me pass
Oh ey
Me I jump am pass
Oh ey

Somebody call the popo
Star don show
Yawa don gas
Boys don kpo
Coast don cast
Stand ten toes
The music blast owey
Girls don dey tear their kpata
Boys don turn up for the matter o
Selfies dey fly yagayaga
Anywhere wey Glenn Fiddich
Mani dey

It shall be permanent
It shall be permanent
All the blessings and memories
Wey dey flood my way
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Yeah
Somebody call the popo
Star don show
Leave it so

Somebody call the popo
Star don show
Yawa don gas
Boys don blow
Coast don cast
Stand ten toes
The music blast owey
Gyals don dey tear their kpata
Boys don turn up for the matter
Selfies dey fly yagayaga
Anywhere wey Glenn and Mani
Dey

Don't let your memory fail you
I don dey since the time
Of your favorite
We don share stage
Very many times
Eh eh
No believe wetin them tell you
Na since 2012
I give dem Movement
And
E never tay
I faya Pepper them
Look at the evidence near you
Very demure
U can't deny
Odidgboigboi
As u dey watch am
E dey go dey go
Oloun
Glenn steady relevant odo
Cos I be your guy
You don't see the superstar o
It shall be permanent
It shall be permanent
All the blessings and memories
Wey dey flood my way
Must to dey surplus dey surplus
Cos now they see us they see us
They didn't foresee us foresee us
Weyrey dey disguise
Matter don clear for their eyes
Urheme

Somebody call the popo
Star don show
Yawa don gas
Boys don blow
Coast don cast
Stand ten toes
The music blast owey
Gyals don dey tear their kpata
Boys don turn up for the matter
Selfies dey fly yagayaga
Anywhere wey Glenn and Mani
Dey

Make nobody call me the popo
Be like say
Dem see Igb** for my condo
No get naira
I no get kobo
But them know say I get big koboko
Why dem no go call me the popo
Wey dem know say
E be we be the koko
I fit enter Sokoto for the k*bo
Abeg Baba God
Make you no leave me solo
Ye
Remember back in the days
When we dey go lesson
Back then for Magege o
When hunger dey show me shege o
When we dey pray daily
Make one day be the payday o
Oh Baba show me love
Make badman no go give up
Make my helper no look me pass
Oh ey
Me I jump am pass
Oh ey

Somebody call the popo
Star don show
Yawa don gas
Boys don kpo
Coast don cast
Stand ten toes
The music blast owey
Girls don dey tear their kpata
Boys don turn up for the matter o
Selfies dey fly yagayaga
Anywhere wey Glenn Fiddich
Mani dey

It shall be permanent
It shall be permanent
All the blessings and memories
Wey dey flood my way
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Mani Lapussh, Erunena Akarah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Glenn Mena

Tags:
No tags yet