Back to Top

Godsent - $10Billion Lyrics



Godsent - $10Billion Lyrics




Hmmm hmmm hmmm hmmm
Hmmm hmmm hmmm hmmm

Godsent!

Man I'm depressed and I'm dying inside
B'oba seje Godsent is my insta

When you spray the money Dem go dance
Oh lord gimme chance
Make my check no bounce back
Make me sef fit dance
I no go carry last

She wan go celestial
Just to do me jazz
I be Omo pastor
My future keeping bright

Eyes don see pepper
Nah you i Dey see when I see no one
Who fit stop my shine?
Jah say no one
Waiting for my time and I still Dey go harder

Oju tiri 1million
I gaz to make 10billion
Oju tiri 1million
I gaz to make 10billion
Oju tiri 1million huh
I gaz to make 10billion

24/7 I be grinding I mean just for myself
You must think that me I care ?
Nkan temi maje
I've been tryna stacking up
I no get energy t'emi le fi wa ise
Ileri mi ma she

Some people think I plug money from tree
For me country??
To ba wu e soji
To ba wu e konji ni ko ma pariwo
How much you don make this year?
Kilofa ariwo
Nah masquerade I Dey show una
E ma ri mariwo

Ask it shall be given
Appreciate the little
Dawa fi oro si ikun
No share ur matter with me if you get trust issue
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Hmmm hmmm hmmm hmmm
Hmmm hmmm hmmm hmmm

Godsent!

Man I'm depressed and I'm dying inside
B'oba seje Godsent is my insta

When you spray the money Dem go dance
Oh lord gimme chance
Make my check no bounce back
Make me sef fit dance
I no go carry last

She wan go celestial
Just to do me jazz
I be Omo pastor
My future keeping bright

Eyes don see pepper
Nah you i Dey see when I see no one
Who fit stop my shine?
Jah say no one
Waiting for my time and I still Dey go harder

Oju tiri 1million
I gaz to make 10billion
Oju tiri 1million
I gaz to make 10billion
Oju tiri 1million huh
I gaz to make 10billion

24/7 I be grinding I mean just for myself
You must think that me I care ?
Nkan temi maje
I've been tryna stacking up
I no get energy t'emi le fi wa ise
Ileri mi ma she

Some people think I plug money from tree
For me country??
To ba wu e soji
To ba wu e konji ni ko ma pariwo
How much you don make this year?
Kilofa ariwo
Nah masquerade I Dey show una
E ma ri mariwo

Ask it shall be given
Appreciate the little
Dawa fi oro si ikun
No share ur matter with me if you get trust issue
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Sodeeq Adediji
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Godsent



Godsent - $10Billion Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Godsent
Language: English
Length: 2:10
Written by: Sodeeq Adediji

Tags:
No tags yet