Back to Top

Golden6ix - Gaddafi Lyrics



Golden6ix - Gaddafi Lyrics
Official




I will travel far away
Just for my peace of mind
You see man
I'm Happy
I just dey Jolly
You see my life Just dey sweet me
But you nor knw
Wetin dark people
Dem Do me
Things I see for
My Dream
Things I fight
Fight for Real
Uhnn hmm
Like gaddafi I too know
I see life Part Two
God I Gat you
As I dey do am
Make you rush Am too
Like gaddafi I too know
I see life Part Two
God I Gat you
As I dey do am
Make you rush Am too
Lap
You see man
I'm Happy
I just dey Jolly
You see my life just dey sweet me
Because you dey
Give me joy
Because you dey
Give me love
Because you dey shower your blessings
Dey shower am
Nah my mosi
When I dey pull up like dat
Nah my mosi
When I move like dat
Nah my mosi
Weather good or bad
Nah my mosi
Because wa fund's
No dey
Only she look my Way
Only she come my place
Wa owo be dey
Slap my face
Call me if I dey Okay
If my mother Nor hear from me
One day
She nor fit dey okay
Yeah yeah
Like gaddafi I too know
I see life Part Two
God I Gat you
As I dey do am
Make you rush Am too
Like gaddafi I too know
I see life Part Two
God I Gat you
As I dey do am
Make you rush Am too
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I will travel far away
Just for my peace of mind
You see man
I'm Happy
I just dey Jolly
You see my life Just dey sweet me
But you nor knw
Wetin dark people
Dem Do me
Things I see for
My Dream
Things I fight
Fight for Real
Uhnn hmm
Like gaddafi I too know
I see life Part Two
God I Gat you
As I dey do am
Make you rush Am too
Like gaddafi I too know
I see life Part Two
God I Gat you
As I dey do am
Make you rush Am too
Lap
You see man
I'm Happy
I just dey Jolly
You see my life just dey sweet me
Because you dey
Give me joy
Because you dey
Give me love
Because you dey shower your blessings
Dey shower am
Nah my mosi
When I dey pull up like dat
Nah my mosi
When I move like dat
Nah my mosi
Weather good or bad
Nah my mosi
Because wa fund's
No dey
Only she look my Way
Only she come my place
Wa owo be dey
Slap my face
Call me if I dey Okay
If my mother Nor hear from me
One day
She nor fit dey okay
Yeah yeah
Like gaddafi I too know
I see life Part Two
God I Gat you
As I dey do am
Make you rush Am too
Like gaddafi I too know
I see life Part Two
God I Gat you
As I dey do am
Make you rush Am too
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Austin Okemute
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Golden6ix



Golden6ix - Gaddafi Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Golden6ix
Language: English
Length: 2:41
Written by: Austin Okemute
[Correct Info]
Tags:
No tags yet