Back to Top

GoodBadBoi S.A.I - Fire Lyrics



GoodBadBoi S.A.I - Fire Lyrics




Raise am raise am raise am raise am

Oh
Pablito
Oh yeah

E dey be like I too dey para
I don too suffer
I no be manlla
But I dey dey with my dagger
If nor be kpo cho
If nor be dollar
Leave me I dey go go
Leave me no dey halla
Shey na popo owonikoko
Alaba lelowo ki taiye ma doko
However whatever owonikoko
Kini mofa timonfa shey na kolos

Higher higher
Lift me lift me higher
Dakun gbemi si higher
Change my level final
Fire fire
Burn them bad mind fire
Give me my desire
Make I live life so fine

Ha ha
Only God know my mind
Wetin I dey find
Wetin dey my mind
Ha ha
Dem nor fit match my vibe
Cos I dey on cloud 9
Everything come dey fine

Yeah
Almost 2:30
Plenty Pomo for the pool party
I be cool cat
New cat
Wey dey do bad thing
Young Alhaji
I be dem sugar daddy
Fifty fifty
No cheating
Pay my money wonni wa eti
Gegeti for the pool party

No gree for anybody
Chop life I'm living it free
Make dem no use you
Use your senses
Japa for sapa no gree
Make I gree God forbid
Shey na good boy go pay my bills
I no change I just add some craze
Make dem hate na dem get their hate

I'm on a ghost mode
I dey maintain my lane
Tori pe aiye legan ni
Use your sense no dey over do
Wetin go be go be
Brother make you use your brain
No carry your werey come my side
I been dey keep my cool

Higher higher
Lift me lift me higher
Dakun gbemi si higher
Change my level final
Fire fire
Burn them bad mind fire
Give me my desire
Make I live life so fine

Ha ha
Only God know my mind
Wetin I dey find
Wetin dey my mind
Ha ha
Dem no fit match my vibe
Cos I dey on cloud 9
Everything come dey fine
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Raise am raise am raise am raise am

Oh
Pablito
Oh yeah

E dey be like I too dey para
I don too suffer
I no be manlla
But I dey dey with my dagger
If nor be kpo cho
If nor be dollar
Leave me I dey go go
Leave me no dey halla
Shey na popo owonikoko
Alaba lelowo ki taiye ma doko
However whatever owonikoko
Kini mofa timonfa shey na kolos

Higher higher
Lift me lift me higher
Dakun gbemi si higher
Change my level final
Fire fire
Burn them bad mind fire
Give me my desire
Make I live life so fine

Ha ha
Only God know my mind
Wetin I dey find
Wetin dey my mind
Ha ha
Dem nor fit match my vibe
Cos I dey on cloud 9
Everything come dey fine

Yeah
Almost 2:30
Plenty Pomo for the pool party
I be cool cat
New cat
Wey dey do bad thing
Young Alhaji
I be dem sugar daddy
Fifty fifty
No cheating
Pay my money wonni wa eti
Gegeti for the pool party

No gree for anybody
Chop life I'm living it free
Make dem no use you
Use your senses
Japa for sapa no gree
Make I gree God forbid
Shey na good boy go pay my bills
I no change I just add some craze
Make dem hate na dem get their hate

I'm on a ghost mode
I dey maintain my lane
Tori pe aiye legan ni
Use your sense no dey over do
Wetin go be go be
Brother make you use your brain
No carry your werey come my side
I been dey keep my cool

Higher higher
Lift me lift me higher
Dakun gbemi si higher
Change my level final
Fire fire
Burn them bad mind fire
Give me my desire
Make I live life so fine

Ha ha
Only God know my mind
Wetin I dey find
Wetin dey my mind
Ha ha
Dem no fit match my vibe
Cos I dey on cloud 9
Everything come dey fine
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Sulaiman Ibrahim
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




GoodBadBoi S.A.I - Fire Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: GoodBadBoi S.A.I
Language: English
Length: 2:52
Written by: Sulaiman Ibrahim
[Correct Info]
Tags:
No tags yet