When you hear my gbedu you must dance and loosy control
Every morning I dey thank Jah for the blessings that are coming
Pe moji mo de lowo mo de lenu
I thank God for the money oh
I came through out the lungu from the ghetto but it's all story
I Dey ball with wizkid Davido and I hang with Don Jazzy oh
Oya gbefun
Anybody come wey dey front
If you go dey look uche face
Make you know your lane dey your lane
No go do pass yourself know yourself
Onoh noh noh noh
When I come through for domot
Onoh noh noh noh
All the haters dey comot
As you see me no be say na for TV
I look better in person, you go wan chop like bolognese
Kpa kpa di kpo kpo
I dey kule be like Limpopo
Kpa kpa kpa di kpo kpo
My enemy dey nod home goal
Oya gbefun
Anybody come wey dey front
If you go dey look uche face
Make you know your lane dey your lane
No go do pass yourself know yourself
I don chop I don full brekete
You dey there you dey chop pelebe
All my haters
Dem go chop kelebe
Iya risi risi
Oya loosy loosy.......control
Make you dance
Make you loosy
Iya bisi bisi
Oya loosy loosy
When you hear my gbedu you must dance and loosy control