Omuaye I no send nobody
It's just my money I'm after
Every other thing no matter o
I Dey do my thing Dey go my way
I no bother nobody
It's just my money I'm after
Every other thing no matter o
I no kill anybody nobody die
Dem no dey feel me abobi
That one na lie
I just dey spit dey deliver
When on the mic
I just dey give them dey give dem One at a time .
Punchline like Muhammed ali in his prime
At 24 I was a top player Kobe Bryant
Get it boss you know I make that pepper when I grind
GTS 40k and the 40k is in pounds
When you see a big baller
No dey look him chain look him watch collections
I built an estate before I bought a necklace
Bought her a Kelly she said thank you
I said don't mention
She dey elevated but her padi still dey for staircase
Tell her level up
Tell her level up
No be she wey you dey talk sey she dey raise her shoulder up ?
Now she no fit form cos I dey load you up
With anything you want
She Dey on high horse trying to sober up
I fit change your life over night
Whuooo whuooo
Ask around I be the guy
I got all my guys with
Out law with me
It's just us , Don , Emi Rich, nuel 50
7 bad bitches in the sprinter
On the way to the airport
Bombadiar 17 seater .
Omuaye I no send nobody
It's just my money I'm after
Every other thing no matter o
I Dey do my thing Dey go my way
I no bother nobody
It's just my money I'm after
Every other thing no matter o