Back to Top

MY RACE Video (MV)

Performed By: G-Wave
Language: English
Length: 3:13
Written by: Iliyasu Hassan
[Correct Info]

G-Wave - MY RACE Lyrics

Ah ah ah ah ah ah ah
G wave ooo
My nigga make u f*ck of my face
I fit to run you over on this race
Don't try to play a pit game on my face
Take a step make you leave my case
Make you no Dey reason about this my way
This my way omo na high way
You know say growing up was stress
No come put another stress for my desk
Every man you see na soldier man
Looking for civilian dem go colonize
Looking for the weak one to victimize
Oh my brother no think otherwise
World we live in na for the wise
No dey hate the people wey dey eat e junk ooo
Brother make I tell you say the journey e long oo
Abi you be Johnny Johnny just come

Oh my race
Oh my race
Oh my race
Na personal race
Oh my race
Oh my race
Oh my race
Na personal race
Oh your race
Oh your race
Oh your race
Na personal race
Oh my race
Oh my race
Oh my race
Na personal race
Verse 2
No go put your life for reversing
Oh my bro try to dey do nice thing
Make you try strong like Tyson
Oh my bro
No go loss guild like Samson
Some of them wey dey funny funny around
Same them dem go sing for your death
That thing wey you dey treasure for your heart
After your death
Dem go take am to their bed

Chorus
Oh my race
Oh my race
Oh my race
Na personal race
Oh my race oh my race oh my race na personal race
Oh your race oh your race oh your race na personal race
Oh my race oh my race oh my race na personal race
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Ah ah ah ah ah ah ah
G wave ooo
My nigga make u f*ck of my face
I fit to run you over on this race
Don't try to play a pit game on my face
Take a step make you leave my case
Make you no Dey reason about this my way
This my way omo na high way
You know say growing up was stress
No come put another stress for my desk
Every man you see na soldier man
Looking for civilian dem go colonize
Looking for the weak one to victimize
Oh my brother no think otherwise
World we live in na for the wise
No dey hate the people wey dey eat e junk ooo
Brother make I tell you say the journey e long oo
Abi you be Johnny Johnny just come

Oh my race
Oh my race
Oh my race
Na personal race
Oh my race
Oh my race
Oh my race
Na personal race
Oh your race
Oh your race
Oh your race
Na personal race
Oh my race
Oh my race
Oh my race
Na personal race
Verse 2
No go put your life for reversing
Oh my bro try to dey do nice thing
Make you try strong like Tyson
Oh my bro
No go loss guild like Samson
Some of them wey dey funny funny around
Same them dem go sing for your death
That thing wey you dey treasure for your heart
After your death
Dem go take am to their bed

My nigga make u f*ck of my face
I fit to run you over on this race
Don't try to play a pit game on my face
Take a step make you leave my case
Make you no Dey reason about this my way
This my way omo na high way
Chorus
Oh my race
Oh my race
Oh my race
Na personal race
Oh my race oh my race oh my race na personal race
Oh your race oh your race oh your race na personal race
Oh my race oh my race oh my race na personal race
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Iliyasu Hassan
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: G-Wave

Tags:
No tags yet