Back to Top

Gymie Carter - B4 Decemba Lyrics

Gymie Carter - B4 Decemba Lyrics

Gymie Carter
Before December o, Mo fe lowo Mo fe shaye
When December come, I want to drink all night long
Make trouble no find me come my house, make i no see yawa for road
Make dem tell me say success don come my way
Make dem no carry trouble come, come for my domot
Make dem tell me say hey
Success come my way ay

Who be that wey dey doubt testimony
Who be that wey dey doubt testimony
Bring am come make e come taste the money
Make e know say poverty no funny
Wetin man don pass, man don pass
No ogbanje carry over
I came and i saw and i conquer
Who God don bless, No Man can curse
Tonight, i want to spend my money, spend your money
Tonight i want to satisfy my soul and spirit

Oh Lord, shower your blessing
Make enemies no see my brake light
When they call my phone make my number nor dey go
Make my people see front
Make hustle start to pay o
Make dem try, make dem try
Dem no fit reach us o eh eh

Tonight, i want to satisfy my soul and spirit

Edumare bless me o
Edumare bless you o
Make money boku for yard
Make money boku for yard
Make money boku for yard
Its STG
Gymie Carter
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Babalola Osogbiye
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gymie Carter

Gymie Carter - B4 Decemba Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Gymie Carter
Length: 3:05
Written by: Babalola Osogbiye

Tags:
No tags yet