Back to Top

Free My Mind (feat. Razederuff) Video (MV)

Performed By: HARLii BAY
Language: English
Length: 2:27
Written by: Aliu Oyebamiji

HARLii BAY - Free My Mind (feat. Razederuff) Lyrics
Official

Na street you go learn watin dem no teach you for school
Family of six, the only boy
Two go school, the other go dey hawk
Gas to go labour, to carry pon pon
Cos if I no hustle, I no go chop
One white shoe, with one tear jean
Gas to go wash, if I wan commot
Face me and slap you , where I grew up
And if I want to bath, we dey line up
Sometimes I full of anger, with some bad thoughts
Depression in my head, like make I hang up
So many nights, wey we no go chop to sleep
Roll my loud, I dey mix am with the Gin
I just wanna free my mind
So many things, dey wey dey bother man deep inside
I just wanna free my mind
So many things, dey wey dey bother man deep inside
Ye
Papa no dey, mama no dey
Oyo nmo wa, ko de sii alabaro
No friends in the jungle, everybody na hunter
Life is not easy, E dey shoot us bazooka
Papa no dey, mama no dey
Oyo nmo, ko de sii alabaro

Cause if I no hustle, I no go chop
One White shoe, with one tear Jean
Ga's to go wash, if I wan commot
Face me and slap you, where I grew up
And if I want to bath, we dey line up
With some bad thoughts, like make I hang up
Wey we no go chop to sleep
I they mix am with the Gin
It's classic tune everytime we raise the roof
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Na street you go learn watin dem no teach you for school
Family of six, the only boy
Two go school, the other go dey hawk
Gas to go labour, to carry pon pon
Cos if I no hustle, I no go chop
One white shoe, with one tear jean
Gas to go wash, if I wan commot
Face me and slap you , where I grew up
And if I want to bath, we dey line up
Sometimes I full of anger, with some bad thoughts
Depression in my head, like make I hang up
So many nights, wey we no go chop to sleep
Roll my loud, I dey mix am with the Gin
I just wanna free my mind
So many things, dey wey dey bother man deep inside
I just wanna free my mind
So many things, dey wey dey bother man deep inside
Ye
Papa no dey, mama no dey
Oyo nmo wa, ko de sii alabaro
No friends in the jungle, everybody na hunter
Life is not easy, E dey shoot us bazooka
Papa no dey, mama no dey
Oyo nmo, ko de sii alabaro
No friends in the jungle, everybody na hunter
Life is not easy, E dey shoot us bazooka
I just wanna free my mind
So many things, dey wey dey bother man deep inside
I just wanna free my mind
So many things, dey wey dey bother man deep inside
Family of six, the only boy
Two go school, the other go dey hawk
Gas to go labour, to carry pon pon
Cause if I no hustle, I no go chop
One White shoe, with one tear Jean
Ga's to go wash, if I wan commot
Face me and slap you, where I grew up
And if I want to bath, we dey line up
With some bad thoughts, like make I hang up
Wey we no go chop to sleep
I they mix am with the Gin
It's classic tune everytime we raise the roof
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Aliu Oyebamiji
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: HARLii BAY

Tags:
No tags yet