Back to Top

Harlow Geen - New Rate Lyrics



Harlow Geen - New Rate Lyrics
Official




Na because of dollar I drop am
The thing been wan enter 1900 I come vex say Ah ahn
Say yay shey dem dey whine?
Dem for
Dem for talk say we dey which country sef?
We be mali?
No nah
Dem wan turn us to mali
One five na the new rate
2k for my new babe
Lifestyle on a new phase
Big Kala na the new way
Shut down on a new race
Five star na my new rate
E don tey mehn I don wait
My life style on a new wave
One 5ive na the new rate
Two bay for my new babe
Lawyer no fit win case
My lifestyle is like a new game
I gat work and we gats Dey chop my salary no change
Shikoko
Abeg o make we no go fall by that time Omo e don late
What's your 6figures
Shey we go still ball?
Wahlie Omo e don serious
Shey na punishment
Abi na new offense
Last last I no fit kill myself
Baba God be my therapist
As the case may be
I no see result
Believer wey no fit panic
Professor dey ask
Wetin dem teach us
One five na the new rate
2k for my new babe
Lifestyle on a new phase
Big Kala na the new way
Shut down on a new race
Five star na my new rate
E don tey mehn I don wait o
My lifestyle on a new wave.
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Na because of dollar I drop am
The thing been wan enter 1900 I come vex say Ah ahn
Say yay shey dem dey whine?
Dem for
Dem for talk say we dey which country sef?
We be mali?
No nah
Dem wan turn us to mali
One five na the new rate
2k for my new babe
Lifestyle on a new phase
Big Kala na the new way
Shut down on a new race
Five star na my new rate
E don tey mehn I don wait
My life style on a new wave
One 5ive na the new rate
Two bay for my new babe
Lawyer no fit win case
My lifestyle is like a new game
I gat work and we gats Dey chop my salary no change
Shikoko
Abeg o make we no go fall by that time Omo e don late
What's your 6figures
Shey we go still ball?
Wahlie Omo e don serious
Shey na punishment
Abi na new offense
Last last I no fit kill myself
Baba God be my therapist
As the case may be
I no see result
Believer wey no fit panic
Professor dey ask
Wetin dem teach us
One five na the new rate
2k for my new babe
Lifestyle on a new phase
Big Kala na the new way
Shut down on a new race
Five star na my new rate
E don tey mehn I don wait o
My lifestyle on a new wave.
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Nebolisa Frank
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Harlow Geen



Harlow Geen - New Rate Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Harlow Geen
Language: English
Length: 1:53
Written by: Nebolisa Frank
[Correct Info]
Tags:
No tags yet