Hello
Mehn E tire me oo
You know uncle Jude naa
That my uncle wey just fall back from UK
Mehn
Na him enn wife Dey talk say Uncle Jude don die ooo
Person wey been Dey strong as of last 2weeks
Say na new Virus
Yeahh eh.. my people this one na brand new story
Yeah eh, wey dey make , wey dey make every body dey worry oo
They say na virus
E know dey plus e dey minus
E dey kill all my people like Titus o
Na only jah fit to guild us o
My country people as the thing dey goo
Call your friends and your families oo
The only safe way, is to stay at home
Spread the news and save a soul
Mama eh
Mama eh
Eh mama Eh.
Mama ehhh Eh
Obodo edelugo oo
Odelugo jimjim jimjim
Oku ekopugo oo
Ife emebigo oo oh
Uwa agwubago eh uwa agwubago
Mehn na to come follow people Dey wear masks now
Sanitizer even glove sef
Social distancing na the next thing
Kwam kwam everywhere burst
2 seconds the street is filled with blood
We still dey pray?
Wetin dey play?
Dem say na virus wey been come from away eh, away eh
Sote we dey pray
Cos we know say wahala dey, Ehe
My people never see food chop
Which one come be this again
Eh ehh
Olisa doh doh doh
Ema binu oo
Men it's covid 19
Anti-socializing
Privatizing
Sanitizing
Praying mountains
Seek for knowledge
Pray for guidance
Life abundance
No pretender
Truth importance
No wahala
No palava
Ehhh ehhh
Na so we dey pray ehhh
Obodo edelugo oo
Odelugo jimjim jimjim
Oku ekopugo oo ooo
Ife emebigo oo oh
Uwa agwubago eh uwa agwubago
Nawa ooo
Na to come Dey go house now
You no go Dey see me outside
I gass Dey with my people
Ok no wahala bro
Na indoors things
Na to stay safe