Holyboi lon korin
Saka ya Taya
Saka ya Taya
Haaaaaaa
Haaaaaaaaaa
Haaaaaaaaaaa
Haaaaaaaaaaa
Wetin my eyes don see
Ma mouth no fit talk
Wetin my ear don hear
Ma mouth no fit talk am
Many many things don happen
Weh I no fit talk out
Thanks to baba God I still dey stand
Dem don't ask me say
When I go blow
Oh oh oh oh oh
Dem don't ask me say
When they go come my show
Oh oh oh oh oh
Dem don't ask me say
When they go watch me for television
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh
Ti ekun baa pe dale kan
Ayo mbo lowuro
Baba ye
Ma je ko bere pe olorun mi da
Baba ye
Adura mi gba o
Baba ye
Mo ti rono gbe gba
Baba ye
Adura mi gba
Baba ye
Ma je ko bere pe olorun mi da
Baba ye
Adura mi gba o
Baba ye
Mo ti rono gbe gba
Baba ye
Adura mi gba
Oh ye
Ya ya
To all the people when I give up on God
Don't give up on God
Cause He will not give up on you
Ya ya
And if na pikin you dey find
Olorun to se ti hannah ma seti e
Cause He will surely make a way
Surely make a way
Ise gidi ile rere
Olu atififun wa o
Amin
Sorrow last a night
But joy comes in the morning
Cause if you suffer today
You go and try tomorrow
You no go beg you no go borrow yaya
Baba ye
Ma je ko bere pe olorun mi da
Baba ye
Adura mi gba o
Baba ye
Mo ti rono gbe gba
Baba ye
Adura mi gba
Baba ye
Ma je ko bere pe olorun mi da
Baba ye
Adura mi gba o
Baba ye
Mo ti rono gbe gba
Baba ye
Adura mi gba