I will donate my kidney
Because my babe is my life
The babe I'm dating presently
She's my life
She's my everything
I love her so much
I can give her my life
I can kill myself
I can sell my family for her
Baby I have been to east
I have been to the west
Never never met a girl wey fine like you
Mo ri e mo fo o
I have been to the North
I have been to the south
Wetin you carry dey make me dey shout
How many girls I don date for the south
She say she likes it when I sing
She say she likes it when I ryme
She say she gbadun my paro
I say my baby
Ka ma ro
She say she likes when I sing
She say she likes it when I dance oo
And she dey gbadun my paro
I say my baby ka ma ro
If I sing
She go dance o
And if I dance
She go sing o
Na only me ko si elo mi
Na only you ko si elo mi
And if I dance she go sing o
And if I sing she go dance o
Na only me ko si elo mi
Ko si elo mi
You've been on my mind lately
And I can not seem to get you out of my head
See as my eye dey red aje oo
Whine your body
While your body
I say na only you dey cure my conji
And I go dey for you walai
Cause na only you dey mind
Falling in love
Like I fall asleep
Only you baby know how I feel
I fit to fight police for your sake
I no go mind I go write statement
She say she likes it when I sing
She say she likes it when I dance o
And she dey gbadun my paro
I say my baby ka ma ro
If I sing
She go dance o
And if I dance
She go sing o
Na only me ko si elo mi
Na only you ko si elo mi
And if I dance she go sing o
And if I sing she go dance o
Na only me ko si elo mi
Ko si elo mi
Whine your body
Whine your body
I say na only dey cure my conji
And I go dey for you walai
Cause na only you dey my mind