Baby girl you Jami laya
All my guys say you delilah
I no listen them be liars
For heart you get a lair
Girl I'm stuck on your body o
I no fit see nobody o
Got my head phones on
Got my eyes on you
I'm hoping you don't play me o
Girl I no want solo mo
Baby give me all your love
Haters won duro ni ta o
Them dey pray say make we fall
Girl I no want solo mo
Baby give me all your love
Haters won duro ni ta o
But who I want is
Standing right here with me
Baby let them talk
They don't know what we have is real
Who I want is
Standing right here with me
Baby let them talk
They don't know what we have is real
Let them say wetin dey there mind oh
Ngwanu
Girl me no go letting go
Me I go love oh
Oh yeah yeah yeah
Straight to alter only you I concur
Be your only bobo
Dancing makosa with you in lo lo
Shey o ye we go make dem jealous
I know go let anybody
Put mouth for me and you matter
When we fight we go settle am oh
No matter the scandal
Girl I no want solo mo
Baby give me all your love
Haters won duro ni ta o
Them dey pray say make we fall
Girl I no want to solo oh oh
Baby give me all your love
Haters won duro ni ta o
Them dey pray say
Make we fall wo wo
But who I want is
Standing right here with me
Baby let them talk
They don't know what we have is real
Who I want is
Standing right here with me
Baby let them talk
They don't know what we have is real