Omo this baki no be here ook
Man don trabaye like this
No go looseguild person wey show you road shongbo
I no buga person wey show me road
Men dem active till five o'clock sho ti gbo
We no go dull at all at all
Evidence is all along
Sheti gbo
Mo shey big things sheti gbo
Dem say I buy Range Rover and It's not yet over
Who you dey talk to I be idan in the jungle
If you try play smart you dey fumble
Steady on my grind wan le buga me
Evidence choke no be new thing
Oluwa lo sheyi steady big thing
New music on a big steeze
All of my guys dem dey feel me
I am on my way to cause commotion
And if you dey down make you no go dull
Calm your tension no be pressure
If you need help make you call God
And if na business make you put call
So calm your pressure kama gbese lo
No go looseguild person wey show you road shomgbo
I no buga person wey show me road
Men dem active till five o'clock sho ti gbo
We no go dull at all at all
Evidence is all along
Shey ti gbo
Mo shey big things shey ti gbo
Omo I buy Range Rover and It's not yet over
Who you dey talk to I be idan in the jungle
If you try play smart you dey fumble
Steady on my grind wan le buga me