Back to Top

HYBRIDTRIPS - CELINA TESTED Lyrics

HYBRIDTRIPS - CELINA TESTED Lyrics

Drop It Ahgain

Celina tested me I no dey foh for anybody
Cos am tested me I no dey trip for any girl
See am tested me I no dey foh for that your money
Cos am tested o tested...

Cos am tested, me I no dey trip for any girl

Wating dey sup watin dey pap so
I'm out with my guys up in the bando
Wating dey sup watin dey sup so
Wating dey sup watin dey sup...

I no dey long matter I no be limousine
I'm in the gym am working out burning this calories
I'm on a journey to a better version of myself
And with the things wey i don see I can't be no one else
Now them see me for London
I don comot the junction
Awón ómó wo fe pa mi
Mo ni won fe pa mi
I dey match them like dunlop
I dey chop them like pomo
On top my jellof

Cos am tested o tested

Wating dey sup wating dey pap so
I'm out with my guys up in the bando
Wating dey sup wating dey sup so
Wating dey sup wating dey sup...

Wating dey sup wating dey pap so
I'm out with my guys up in the bando
Wating dey sup wating dey sup so
Wating dey sup wating dey sup...

Drop It Ahgain......
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Bakare Michael
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: HYBRIDTRIPS

HYBRIDTRIPS - CELINA TESTED Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: HYBRIDTRIPS
Length: 2:25
Written by: Bakare Michael
[Correct Info]
Tags:
No tags yet