Back to Top

HYPA - Confusion Lyrics



HYPA - Confusion Lyrics
Official




Intro
Ye eh
E ba mi kigbe ole
Ole ooo
Ole oo
Bubbie pon d creativity
Chorus
Me i want know
Me i want know
Me i want know
See wetin dem talk
See me See Confusion
My People want know
Me i want know
Me i want know
See wetin dem talk
See me see this confusion
AHAAAAAH
Won ti pa omolomo
October 20 won yin bajina
Army talk say na the governor
Governor shey na comodor
Woh Woh
We go speak our mind
We no send nobody
Poor man just dey die
Untop empty belly
Dem dey shoot my people
Say na unknown army
Yeah
Say na. Unknown army
Still dem chop our money
With their biggy belly
Some dey hide pallative
From everybody
Greed and lies
My country vision 2020
Yeah
Na why me i want know
Me i want know
Me i want know
Wetin dem talk
See me See this Confusion
My People want know
Me i want know
Me i want know
Wetin dem talk
See me see this confusion
E ba mi kigbe ole
See o pe toh tin ja wa lole
Won le wa sa sa
Won tun pe wa lole
No hope for my people
Yawa go dey
E ba mi kigbe ole
Rich man go thief but case no dey
Poor man go loot
Them go call am ole
Snake wey swallow money na where e dey
Chorus
Cos my people want know
Me i want know
Me i want know
See me see this confusion
Me i want know
Want know o know o know o
Know know o know o
My people want know o
Know o
Know o
See me see this confusion
Confusion o
Confusion o
Confusion o
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Bubbie pon the creativity
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Intro
Ye eh
E ba mi kigbe ole
Ole ooo
Ole oo
Bubbie pon d creativity
Chorus
Me i want know
Me i want know
Me i want know
See wetin dem talk
See me See Confusion
My People want know
Me i want know
Me i want know
See wetin dem talk
See me see this confusion
AHAAAAAH
Won ti pa omolomo
October 20 won yin bajina
Army talk say na the governor
Governor shey na comodor
Woh Woh
We go speak our mind
We no send nobody
Poor man just dey die
Untop empty belly
Dem dey shoot my people
Say na unknown army
Yeah
Say na. Unknown army
Still dem chop our money
With their biggy belly
Some dey hide pallative
From everybody
Greed and lies
My country vision 2020
Yeah
Na why me i want know
Me i want know
Me i want know
Wetin dem talk
See me See this Confusion
My People want know
Me i want know
Me i want know
Wetin dem talk
See me see this confusion
E ba mi kigbe ole
See o pe toh tin ja wa lole
Won le wa sa sa
Won tun pe wa lole
No hope for my people
Yawa go dey
E ba mi kigbe ole
Rich man go thief but case no dey
Poor man go loot
Them go call am ole
Snake wey swallow money na where e dey
Chorus
Cos my people want know
Me i want know
Me i want know
See me see this confusion
Me i want know
Want know o know o know o
Know know o know o
My people want know o
Know o
Know o
See me see this confusion
Confusion o
Confusion o
Confusion o
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Our eyes e don sharpen
Bubbie pon the creativity
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ganiyu Ekemode, Rasheed Ekemode
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: HYPA



HYPA - Confusion Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: HYPA
Language: English
Length: 2:35
Written by: Ganiyu Ekemode, Rasheed Ekemode

Tags:
No tags yet