On the road 24/seven
Man I gats face my struggles
Mama told me double my hustle
My hustle
My hustle
Me I no get time for your hate on me
Steady grinding making my money
Cause I know say e too sure for me
Sure for me
Yah,yah
Kó tí dè bé
But à má dè bé
Té bà dè bé
A ma je be
Ni nu aye yi
Ma she jeje o
Ma she jeje o
Ma she jeje
Kó tí dè bé
But à má dè bé
Té bà dè bé
A ma je be
Ni nu aye yi
Ma she jeje o
Ma she jeje o
Ma she jeje
Sure for me
Cause e sure for me
Steady grinding making my money
Came from the streets them no show loving
Buh me I no fall me am still standing
So many things wey Dey bother me
Many obstacles but I keep moving
Buh as OMO Ope
Me I flip my wings
Pray to jah while I'm still grinding
On my days me I go Dey gaye forever
Laye laye,your bottle no fit pop up my cover
Kó tí dè bé
But à má dè bé
Té bà dè bé
A ma je be
Ni nu aye yi
Ma she jeje o
Ma she jeje o
Ma she jeje
Kó tí dè bé
But à má dè bé
Té bà dè bé
A ma je be
Ni nu aye yi
Ma she jeje o
Ma she jeje o
Ma she jeje Is
Put my hustle for my head
Temi balo moma de
Eno mode eni komake
Ogun laye moya yo ake
If you no sabi road ko bere
I now tell mummy oma jere mie
As I day hustle kinmajere
The only thing I sabi na doremi
Bad since 1999 off thug
How to make the money ni bawoso
On top money maran sho
Shaybe orin ni manbowonko
Koti debe omade oh
Do this with no label oh
If you put leg you go k leg
Long time coming laye cassette
Koti debe omade oh
Do this with no label oh
If you put leg you go k leg
Long time coming lati aye cassette