Back to Top

Icekid Ds - YAWA Lyrics

Icekid Ds - YAWA Lyrics
Official

Do- Do
Dangerous
Mad
Spiritual
I go stay real till my time come [Stay real till my time come]
Many don rush
Many don fall [Many don rush say many don fall]
Woman Wey dey roast corn No dey go far
[Woman Wey dey roast corn no dey go far]
Woman Wey dey find pikin no dey wear pant
[Woman Wey dey find pikin no dey wear pant]
YAWA don blow
YAWA don cast [Eehhh YAWA don cast]
Your shima don come, Your Shima don cast [Ahhhh your shima don cast]
YAWA don blow, YAWA don cast [Eehhh YAWA don cast]
Your shima don go
Your Shima don cast [Ahhhh your shima don cast]
I go dey denge denge i go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
I go dey denge denge i go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
I go dey denge denge i go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
I go dey denge denge i go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
Roll me fat one make I feel alright [Eeehhh Make I feel alright]
Party all day we dey party all night [Ahhh we dey party all night]
If Shayo no dey then gbedu no nice [Eehhh the gbedu no nice]
If shima don dey then gbedu don mad [Ahhh the gbedu don mad]
Your shima don come your shima don high
Shima don quench your shima don off
Shima don gbe gbe shima don gbase
Shima wan gas
Shima wan poff
Shima wan gog
Shima don gbase
Shima don high
Your shima don quench
Shima don gbe gbe
Shima wan gbase
Shima don gbase
Shima don cast
YAWA don blow
YAWA don cast [Eehhh YAWA don cast]
Your shima don come,
Your Shima don cast [Ahhhh your shima don cast]
YAWA don blow,
YAWA don cast [Eehhh YAWA don cast]
Your shima don go
Your Shima don cast [Ahhhh your shima don cast]
I go dey denge denge
I go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
I go dey denge denge I go dey pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
I go dey denge denge
I go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
I go dey denge denge
I go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
I go dey denge denge
I go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
I go dey denge denge
I go dey Pose
I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Precious samuel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Icekid Ds

Icekid Ds - YAWA Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Icekid Ds
Language: English
Length: 2:57
Written by: Precious samuel

Tags:
No tags yet