On The Beat
Eeeh
Ijoba
Ijoba again ohh
Blue Story again ohh
IJB again ohh
Omo ope for my city
Amini, Blue Story, Nimi
Soon they go play me for TV
And even for their party
Oya jekalo faaji
Ask me the question like Shaggy
Oya hit me with the money
Money, money, money, money
Oya, jekalo faagi
Me and my guys we they faaji
Enter your show, we go party
We looking fresh,awon zaddy
All of the girls and them baddies
See as, them fresh, them from Spanish
Them just high with them lavish
We just smile we they party
Life of the party
Life of the party
Oya, jekalo faaji
Oya ,jekalo faaji
Them been know me for the starting
Them been know me from the starting
Omor na the life of the party
Omor na the Life of the party
Life of the party
Party!
Oya, jekalo faaji
Jekalo faaji
Them been know me from the starting
Omor na the life of the party
Party ohh, no matter the condition
Something we go cheer you up
You way they grind, don't give up
People day, we go show you love
My guy, you go f*ck shit up
Ko ni leba, ko safo toku
Many things wey I wan let you know
Perekuju kuju
Kuju ahha ahh
Ko ni leba, ko safo toku
Many things wey I wan let you know
Perekuju, kuju
Life of There Party
Life of There Party
Oya, jekalo faaji
Oya, jekalo faaji
Them been know me, from the starting
Them been know me, from the starting
Omo na the life of the party
Omo na the life of the party
Life of the Party
Party
Oya jekalo faaji
Jekalo faaji
Them been know me from the starting
From the starting
Omo na the life of the party
Omo na the life of the party
Ko ni leba, ko safo toku
Many things wey I wan let you know
Perekuju kuju
Kuju ahha ahh
Ko ni leba, ko safo toku
Many things wey I wan let you know