Back to Top

ill Flowz - Street Feelings Lyrics

ill Flowz - Street Feelings Lyrics

[ Featuring Oga Micky ]

Who Dey daff go hear when e go set.
Dem no need tell you make you hustle na Momsy cry ????
Dey wake us around 6 those memories made me a wild beast.
But e no get wetin eye see wey go make am cry blood ????
Even at a young age I knew That I gas work.
It wasn't easy from the start even the ending
Person wey suffer get bar suppose know how to spend am.
Omo who carry exhibit no Dey follow army drag.
Inside life you go pay everything comes with a price.

I sold my soul to people wey done dey ready to buy
One thing must kill a man who no do ritual still go die.
Run enter Hk like thief go thief wetin
I wan thief.
It was only me and I this hustle be like do or die
Who Dey for back stage no go know wetin the other's did to blow.
Na the glory you Dey see
The story we left untold
Dem no Dey tell person..
Dey no Dey.
If dem tell you say e easy Bro's na setup
Dem no Dey tell person dem no Dey if dem tell you say e easy
Bro's na setup, dem no Dey tell person dem no Dey..
if dem tell you say e easy
Bro's na setup as a youing i new that I gas work look around you... you know say you gas hustle
who no come no go know all those night wey we work wey we no see money oo / tell person..
Clients wey
Dey reply wey no gree pay money oh even if I no do am for myself I go still do am for me nobody Dey for you..
my nigga try Dey find money..
cos I came from a place wey e no dey family dey pray but my mama dey pray pray.
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Miracle Chinanuakpere
Copyright: Lyrics © Umezike

Back to: ill Flowz

ill Flowz - Street Feelings Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: ill Flowz
Featuring: Oga Micky
Language: English
Length: 3:58
Written by: Miracle Chinanuakpere

Tags:
No tags yet