Back to Top

Illtwist - Democrazy Lyrics

Illtwist - Democrazy Lyrics

[ Featuring Ik Joez ]

Yeah it's your boy Illtwist TBFA!!

You know what time it is!!

Yeah,

Yeah,

Yeah,

Yeah, get it!!!

Everyday I dey pray for naija oh yeah!
Baba God make you show us the way oh yeah ohoo!
Everyday I dey pray make e better oh yeah!
I dey pray make e better for naija oh yeah yeah yeah!!

Ofeshe lo, ayakata, oh na na this is Democrazy!!
Ofeshe lo, ayakata, oh yeah yeah this is Democrazy!!
Ofeshe lo, ayakata, Ofeshe! This is Democrazy!!
Ofeshe lo, ayakata, this is Democrazy!!

Rest In Peace baba Fela to say you dey alive you for yarn wella

The way this country dey go, me sef I no know

Them call us giants of Africa but we no dey grow

Biafra, boko haram, nah big problem! Herdsmen, militants nah who wan solve them

Security no dey innocent masses dey kpai!
No food no joy see the poor dey cry

Forget punchlines I dey cap the koko.
Mhen no job every street girl wan turn okpo

Men dey shoot anyhow just dey form Rambo

Work no! Handwork no! Nah to dey kill dey go

Government dey F-up I swear them dey fall my hands

Money come I don run fly my family go jand

PDP, APC I swear all na joke

Why militants go dey smile and civil workers dey broke, why!!!

I dey pray make e better for naija oh yeah yeah.....yeah!!

Ofeshe lo, ayakata, Ofeshe lo! This is Democrazy!!
Ofeshe lo, ayakata, this is Democrazy!!

Election time go come we go turn monkey

Go sell our own voting rights for small money

This is a serious matter bros it's not funny

All these politicians... they're too cunning

So so gist for newspapers nah so so trash

I for say make them sell naija give us cash

Small boy like me abeg who I be cos if them share the money sef e no go still reach me

Wetin man go do sef nah to pray to God And anyday we see chop make we thank the lord

Eberi papa sing am "make them dey pity us" oga president Abi una wan kill us??

Nepa wahala light we no dey see, but every month end then go dey serve us bill

Bros abi na sunlight wey we dey pay for? Wayo no good abeg make una reason the poor chai!!

Ofeshe lo, ayakata, ofe....
Ofeshe lo, ayakata, Ofeshe
Ofeshe lo, ayakata, Ofeshe lor
Ofeshe lo, ayakata, Ofeshe lor

This is Democrazy oh!!
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Back to: Illtwist

Illtwist - Democrazy Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Illtwist
Featuring: Ik Joez
Language: English

Tags:
No tags yet