Apani mayo sword
Immunizer
Everybody don know say
When we enter club we pop Rosé
Many many men go stay
When the gbedu enter won bo coste
We dey pop cognac codeine
We be counting stack mint notes ko din
Spending gas money propane
Any maga cross our path go pay
Kole kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole
Many been dey bill me
Nigba temi n te lapi mi
Like say dem no see me
I been drop gbedu dem no feel me
Dem laugh me before see my after
Dumb clown niggs tryna forcing my Laughter
I'm living life mo gbomo tima pamper
Mo shey Alhamdulillah fun olorun tun gba Laada
So we dey smoke weed! smoke shisha
Shout out to my producer
Dem girls dem be losing their senses
Because won le bami sun won foju sha
Money swinging like jangilo
My kinda company e no fit boring
Making big moves on the low
Dem sabi for street i be lowkey money so
Everybody don know say
When we enter club we pop Rosé
Many many men go stay
When the gbedu enter won bo coste
We dey pop Cognac codeine
We be counting stack mint notes ko din
Spending gas money propane
Any maga cross our path go pay
Kole kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole
As i dey make moves dem asking for my Backup
Many milli deals for my Laptop
Cause i'm private loje kin gbomo Babcock
Omo ti o ba aroba o sure pe o ma ba cock
Shomo big Yoms Mayomi he get money
Nacho BTC he get money
Baby face money he get money
Brown Asian top Ali money he get money
Sekumzy he get money
JD king he get money
Arab Prince Viktor he get money
One Door money he get money
Mkay na Asia he get money
Bosko money he get money
CJ money he get money
Shomo Thim Mike Prestige dem get money
Everybody don know say
When we enter club we pop Rosé
Many many men go stay
When the gbedu enter won bo coste
We dey pop Cognac codeine
We be counting stack mint notes ko din
Spending gas money propane
Any maga cross our path go pay
Kole kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole
Kole kole kole rara kole