Back to Top

Iyke Moore - Koba Dem Lyrics

Iyke Moore - Koba Dem Lyrics

Back in the days
Remember those days na wey be like say
Back in the days
When things no dey go the way you want am
But anyhow
Back in the days
Make we tell Dem how e be na remember Okay Let's go

Back in the days any where i go
Anywhere me enter Dem look me down
Dem go ask say na who be that
Poverty dey look me like that
Back in the days anywhere I go
Anywhere me enter dem look me down
Dem go ask say na who be that
Poverty dey look me like that
Oluwa bless me so special
Make all my enemies enter
Open gate of heaven make all the blessings enter
Think about I think about
Everything wey Dem do me think about
Everything wey Dem do me think about
I hear am hear Kill Dem
Hear me now

Oluwa Koba dem koba dem
Say Oluwa Koba Dem I hear am hear am
Koba me say Oluwa Koba dem
Akoba adaba koba Dem
Monipke Oluwa Koba dem let's go
Koba Dem

Back in the days when I Bam Bam
Dey me now say man bam bam hey
I don dey come through
Dem tell me say padi Ina koturu hey
Dem no know say one day E go better for bad man
Dem no know say the boy go Elevate
Oluwa bless me so special
Make all my Enemies enter
Open gate of heaven make all the blessings enter E Yayy
Arara rara rara rara E Yayy
Arara rara rara rara Iyke Moore me dey here

Oluwa Koba I hear am hear am koba Dem
Say Oluwa Koba dem
Monikpe monikpe Koba Dem
Say Oluwa Koba dem
Akoba adaba koba Dem
Monikpe Oluwa Koba dem let's go koba Dem

Back in the days I no dey focus
But look me now man don dey hustle hey
Dey come dey jealous,
Oluwa don make me famous say
Dem no know say oneday Iyke Moore go become boss
Dem no know me boy Dem go Celebrate
Oluwa bless me so special
Make All my enemies enter
Open gate of heaven make all the blessings enter E Yayy
Arara rara rara everyday I dey think about it
E Yayy Arara rara rara Iyke Moore me dey here

Oluwa Koba dem I hear am hear am koba Dem
Say Oluwa Koba dem
Monikpe monikpe Koba dem
Say Oluwa Koba dem, I hear am koba Dem
Monikpe Oluwa Koba dem, let's go koba Dem

Back in the days for inside Malaysia
Everyday na complain
Right now things done dey wole
Look at me now I don dey jaiye jaiye
Me and my guys we dey pop champagne
Where the girls make dem come shaye
Me go dey NOwo, hen see
Me dey jaiye hen see
Me dey NOwo, me dey jaiye
Me and my guys we dey pop champagne
Where the girls make dem come Shaye
Me dey NOwo hen see
Me dey jaiye hen see
Me dey NOwo me dey NOwo me like that

Back in the days anywhere I go
Anywhere me enter dey look me down
Dem go dey ask say na who be that
Poverty dey look me like that
Oluwa bless me so special
Make all my enemies enter
Open gate of heaven make all the blessings enter
Think about I think about
Everything wey Dem do me think about
Everything wey Dem do me dey think about
I hear am hear am kill Dem
Hear me now

Oluwa Koba dem Koba dem
Say Oluwa Koba dem
I Hear an hear am Koba dem
Hear me say Oluwa Koba dem
Oluwa Koba dem
Monikpe Oluwa Koba,
Let's go Koba dem
Oluwa bless me so special
Make all my Enemies enter
Open gate of heaven make all the blessings enter
E Yayy Arara rara rara rara everyday I dey think about it
E Yayy Arara rara rara rara Iyke Moore me dey here
Oluwa Koba dem I hear am hear am
Me say Oluwa Koba dem
Akoba adaba koba Dem
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Ikechukwu Ukpaka
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Iyke Moore

Iyke Moore - Koba Dem Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Iyke Moore
Language: English
Length: 4:31
Written by: Ikechukwu Ukpaka
[Correct Info]
Tags:
No tags yet