Enemy is a must my brother if you must blow
I and I knows that me good
I and I knows that me Lovely yet
I and I knows that me humble and so goooood
Hear me say
When dem see me demma jealous
Coz Dem know say baba God done bless me hey hey
Badman try to be me,
No matter what they do me so fast and furious heeeyy
Me don't know what me do bad Mind
Dem wan be like guy like me me don't know
Me don't know what me get
All of them put their eyes upon me yaga yo
When me dey the street dey surfer
Nuff ar Dem gossiping laughing at me
Only God knows
Right about now make dem chillax
Baba God never finish with me
Because say
I and I knows that me good
I and I knows that me Lovely yet
I and I knows that me humble and so gooood
It's Over Blessings
Wo me gat everything wey me need
With Rest of Mind
Though me fear nothing only God Eeya
I and I knows that me good
I and I knows that me Lovely yea
I and I knows that me humble and so so so good
Dem never know
Oluwa don bless me Proper
This one na true talk my brother no be Thriller- for realer
If you think say na yaga
Make you come closer make I kill you with Dollars Ndi Ara
Killing Every shows just Incase you don't know
Before you realized it brother me I don blow
Me don't come here fi play
Hustling everyday no sleeping- no joking- jonsng
Me know say my testimony so strong
When my faith is bigger than the storm
There will Always be hatters
The more demma hate say na the Moore I dey blow coz
I and I knows that me good
I and I knows that me Lovely yeh
I and I knows that me humble and so gooood
It's Over Blessings
Wo me gat everything wey me need
With Rest of Mind
Though me fear nothing only God Eeya
I and I knows that me good
I and I knows that me Lovely
I and I knows that me humble and so so so good
Dem never know
Me don't know what me do bad man
Dem wan be like guy like me guy like me
Is it bout the money that me making
Or because God dey bless me God bless me
Better tell Dem make dem leave I man alone
Coz this na mi time mi wan Sit pon me throne boy
Me don't care how you feel
Pain you too much better take a chill pill yaga yo
Bigger you bigger him bigger Dem
No matter what Dem do
Mi so larger than Dem now
Any time Dem see me for road
Dem wan to hug me throw me big boy Salute
Coz
I and I knows that me good
I and I knows that me Lovely yet
I and I knows that me humble and so gooood
It's Over Blessings
Wo me gat everything wey me need
With Rest of Mind
Though me fear nothing, only God Eeya
I and I knows that me good
I and I knows that me Lovely
I and I knows that me humble and so so so good
You never know
Oluwa don bless me Proper
This one na true talk my brother no be Thriller for realer
If you think say na Yaga
Make you come closer
Make.i kill you with Dollars Ndi Ara
When dem see me demma jealous
Coz Dem know say Baba God don bless me Bless me
Bad Man try to be but no matter what they do
Me so fast and furious heeey