Omg it's kush empire baby
Jargo
Jiggy yakiyeeee
Dem be talking
Man like me have been working (work)
Baba God na beg I dey beg oo
Make my time no slowly dey pass me o
Dem be talking
Man like me have been working (work)
Baba God na beg I dey beg oo
Make my time no slowly dey pass me o
Plenty enemies dey for corner
Wey dey pray make we slumber
Baba God na God dey beg oo
Make my time no slowly dey pass me o
Even friends wey be dey waka
Thank God for mata
E don bless we water
Ahhhh no be gutter water
Ah who dey who dey who dey play
Ah who dey play me like sey you be Ronadinho hey
I dey I dey I dey my lane
I dey my lane like me just dey play my casino hey
One for dem niggas
One for the niggas wey dey rep for my area
I dey pon my lane o
My music go spread like malaria
I think I told them before
My music gonna spread like malaria
You see now dem know this
Me say young man hear this
Me kill original beat
Me murder the remix
My fans dem a know this
That's why dem wait for me album
To buy dem my cds
Now that is my tactics
Cos me no do the badman thing
Very fantastic
If you wan chop go chopsticks
Calculation is the best way of solving mathematics
So young man don't judge this
Cos me and you know say your father sef no be justice
Me say ask Mr Dennis
Man na badman
Me the best
Mi the bad ragga artist
Take a trip to Hartees
Ask for Alice
Me pens fi bouncing like tennis
See
Ah who dey who dey who dey play
Ah who dey play me like sey you be Ronadinho hey
I dey I dey I dey my lane
I dey my lane like me just dey play my casino hey
One for them niggas
One for the niggas wey dey rep for my area
I dey pon my lane o
My music go spread like malaria
Malaria
My music go spread like malaria