Bad man must talk
Them talk but them no fit support
Uh uhhh
Hmmmmm
Na the matter arising we want address
About my music and my hair
About my lifestyle and my friends
And everything wey una don hear
Shea you say I was good but now I don bad
Say as my papa no Dey I don raz
You say I dey do drugs and I dey press
Everything wey you talk Omo me I hear them uh!!!
I know
Good or bad man must talk
Sabi sabi full my domot
Them talk but they no gree support
Oh I know
Good or bad man must talk
Sabi sabi full my domot
Them talk but they no gree support
Talku Talku
Allow them to Talku Talku
Allow them to Talku Talku
Me I go get am double double
Double double
Talku Talku
Allow them to Talku Talku
Allow them to Talku Talku
Me I go make am double double
Double double
Let them keep on talking
Omo me I no send I'm going higher
Who say I no go make am you a liar
Cuz my success dey show, you no go deny am
Badman get the f*ck
Thunder fire
No bad energy inna my yard
Who want set me leg?
No go try am
Cuz my nigga finna pull up with a Glock
And fire uhh!!!!
I know
Good or bad man must talk
Sabi sabi full my domot
Them talk but they no gree support
Oh I know
Good or bad man must talk
Sabi sabi full my domot
Them talk but they no gree support
Talku Talku
Allow them to Talku Talku
Allow them to Talku Talku
Me I go get am double double
Double double
Talku Talku
Allow them to Talku Talku
Allow them to Talku Talku
Me I go make am double double
Double double