Na de way your body be
E mad o
Baby girl I know
You bad o
De way you whine your body
Mad o
You wonna drive a nigga
Mad o
Where you won be
What you won do
I've got a lil change
Spend it on you
Shey your friend follow
Won chop banku
I hear you wonna know
About what I can do
What I gon do to you
Go mad o
When I enter
You go mad o
What I gon do to you
Go mad o
When I enter
You go mad o
You're now rocking
With de bad man Realer
(Shii)
De gyal dem shuga
Paranoid like a gaddamn dealer
But I've got your girl for dinner
Blowing kush with ma gees
All day
We got girls wherever we dey
If I wink at your girl go pray
I got de tin
Wey de make dem say
Shey you want to dance
Let's rock it
Mm fa u vinen ama ga
But f*ck it
I love the way she look
In that short skirt
I finna let her play
With ma rocket
I see you got that dog
Nigga tuck it
Cos I've got some mad niggas
Up here
We're only trying to parte after parte
Mehn blame it on your girl
Na de wey her body be (Mad o)
And that energy (Mad o)
Do it like a striper (Mad o)
You make my little man (Mad o)
Na de way your body be
E mad o
Baby girl I know
You bad o
De way you whine your body
Mad o
You wonna drive a nigga
Mad o
Where you won be
What you won do
I've got a lil change
Spend it on you
Shey your friend follow
Won chop banku
I hear you wonna know
About what I can do - do
Distance - distance
I don't like it when we are distant
Come over here let's have this dance
I don't like it when we do pretense
Cos I've been watching
The way you do your thing
I know it ain't a fight
But imma get you a ring
Smooth like a queen
Jezebel vicine
About to turn the club
To a cold crime scene
I know you already know
That your body mad o
Let me get a drink
So we gonna dance ko
When I'm tipsy
They call me sisqo
And you need de Jeen
Because of dis cold
I wonna get you mad
On something
And you know
I'm talking bout a long thing
Let's get outta here
Back to my crib
Cos the vibe
Is on a real big deal
And
Na de way her body be (Mad o)
And that energy (Mad o)
Do it like a striper (Mad o)
You make my little man (Mad o)
Na de way your body be
E mad o
Baby girl I know
You bad o
De way you whine your body
Mad o
You wonna drive a nigga
Mad o
Where you won be
What you won do
I've got a lil change
Spend it on you
Shey your friend follow
Won chop banku
I hear you wonna know
About what I can do