E no pain me
Nothing de last
When everything cast
I go tell my story
I go de tell my story
Ppl de notice
Think say I don maya o
Omo no yawa
I de live my best life
Make u no change am for me
..............
Make u take am easy enter
Make we fire de go
Things de enter body
Je Je je
Like koko bilo
Na me be the person
Wey de hustle for my own life
U know as e Dey go
Say truth
Na bitter cola
Say Truth
Na bitter cola
When u get money
Dem go call you
Honey
Give you hug o
When u no com get
Dem go call you
Monkey
Give u talk
Make u no de use me play
Take de cash fun
With dem olofofo
I say
Pepper rest o
As i hustle make we japa de go
My guy de tell me say Bro
No level no level
For you
U gat to make this money
My guy de tell me say
Bro
No level no level
For me o
If I no make this money
Show body
Make we settle
Omo logo
Omo gentle
Gee yapa
Omo lenu
Ebelebe go Cham for there ears
Wey d risla
Give me lyta
Lyta ahh ahh
Lyta ahh ahh
My guy tell me say bro
No go de do pass yourself
No go Dey think ham for mind
No go dey carry for night
I say
Pepper rest o
As i hustle make we japa de go
My guy de tell me say Bro
No level no level
For you
U gat to make this money
My guy de tell me say
Bro
No level no level
For me o
If I no make this money