Back to Top

Jexy33 - My Day Lyrics



Jexy33 - My Day Lyrics
Official




MY DAY
Na We Dey run ham
OSHEY
Jexy33 Onlo Noni
When u See my Baby
Call am for me o
Na
Wetin I want o
Make Una dey spray me moni Ey
Aaaht all
Act all oh
I go sing she go dance ya
For me
Na wetin I want so
With her 17 18 19
Baka
Body must shake
As party don come
With Sisi Omo
No time for long talk
Make we de chop up
With Padi omo
No stand Dey lock up
Make we Dey chop up
This life na one come
E sweet as we Dey party
Enjoyments wan kill person
Wit Shayo for here
Ama cool guy
A Big Cat
With a new style
Put Ur shoe tight
No go lose guard
Make you cool down
We go book down In a show town
Make you ask Dem
We Dey run ham
No ask me how E be
Go dance & shack body
Just leave matta
No kill my vibe
No stand dey wait for me
Haha
Na who wan spoil my day
Watin again
Ah ah ah
Je Mo fe Wale
Wetin Again
E sweet as we Dey party
Enjoyments wan kill person
Wit Shayo for here
E sweet as we Dey party
Enjoyments wan kill person
Wit Shayo for here
Ama cool guy
A Big Cat
With a new style
Put Ur shoe tight
No go lose guard
Make you cool down
We go book down In a show town
Make you ask Dem
We Dey run ham
EB
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

MY DAY
Na We Dey run ham
OSHEY
Jexy33 Onlo Noni
When u See my Baby
Call am for me o
Na
Wetin I want o
Make Una dey spray me moni Ey
Aaaht all
Act all oh
I go sing she go dance ya
For me
Na wetin I want so
With her 17 18 19
Baka
Body must shake
As party don come
With Sisi Omo
No time for long talk
Make we de chop up
With Padi omo
No stand Dey lock up
Make we Dey chop up
This life na one come
E sweet as we Dey party
Enjoyments wan kill person
Wit Shayo for here
Ama cool guy
A Big Cat
With a new style
Put Ur shoe tight
No go lose guard
Make you cool down
We go book down In a show town
Make you ask Dem
We Dey run ham
No ask me how E be
Go dance & shack body
Just leave matta
No kill my vibe
No stand dey wait for me
Haha
Na who wan spoil my day
Watin again
Ah ah ah
Je Mo fe Wale
Wetin Again
E sweet as we Dey party
Enjoyments wan kill person
Wit Shayo for here
E sweet as we Dey party
Enjoyments wan kill person
Wit Shayo for here
Ama cool guy
A Big Cat
With a new style
Put Ur shoe tight
No go lose guard
Make you cool down
We go book down In a show town
Make you ask Dem
We Dey run ham
EB
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Jerry Chinedu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Jexy33



Jexy33 - My Day Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Jexy33
Language: English
Length: 2:31
Written by: Jerry Chinedu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet