Ohh
Won fe lo ma gun yan mi Kere
But me I no Dey chop poundo
Hmmm
As you no Dey check on me daily but me I still Dey make pounds oh
Hmm
So ma lo sun mo mi rara
I get igara yuno
Nobody badda
You go see yawa
When you see fashionista
Pon my insta
Hmm monalisa ahhh
Yebari yepa yebariba
Shey you see that girl wey carry back
I go like to shoot my shot like taliban
She say me and her no Dey on calibre
Yebari yepa yebariba
Shey you see that girl wey carry back
I go like to shoot my shot like taliban
She say me and her no Dey on calibre
So No come calling me on this line oh
I no go take you back and you know
Your friends dem see me now shout ye bala bala say they want my bana
So No come calling me on this line oh
I no go take you back and you know
Your friends dem see me now shout ye bala bala say they want my bana
Wonfe loma gun Iyan mi kere
But me I no dey chop swallow
Me I go dey try to dey make pounds o
All of them girls wanna shake hands o
If e no be grace wey I get I for don dey regret oh no
Many things wey dey bother me head oh no
24/7 I dey always on my grind omo
I no play omo
Shoma do me Jeje
Slowly tori maami
Ah
Olorun maje kin panic
Oluwa sha lo design mi
Nowadays many girls dey satanic
So No come calling me on this line oh
I no go take you back and you know
Your friends dem see me now shout ye bala bala say they want my bana
So No come calling me on this line oh
I no go take you back and you know
Your friends dem see me now shout ye bala bala say they want my bana