We get
Plenty plenty joy
Plenty plenty happiness
Hmm we Dey finesse
We get
Plenty plenty joy
Plenty plenty happiness
Hmm we Dey finesse
Ah
We get Steeze ah
Catch a early morning flight to ibiza
Girls wanna chop me like pizza
Give what belongs to ceaser to ceaser
Yeah I am flexing
Not even started I am testing
Microphone
Gyaldem are flirting
Carry your girl go you are vexing
Far away
No time for you to shalaye
This year we no gree fit anybody
And we get time for any shawty (for any shawty)
We get
Plenty plenty joy
Plenty plenty happiness
Hmm we Dey finesse
We get
Plenty plenty joy
Plenty plenty happiness
Hmm we Dey finesse
Won dami mo wherever where me go
Scatter the floor with all my amigos (casamigos)
We getti gun and we killing the show (show killer)
Hola that babe make she follow me jo
The joy plenty we no dey cap
Chasing the mullah we chasing the bag
Na me sabi wetin my eye don see my gee
Ah so I dey choose happiness
Cuz my grace e no fit less
Watch this space I no fit rest
Cuz everyday I dey finesse
We get
Plenty plenty joy
Plenty plenty happiness
Hmm we Dey finesse
We get
Plenty plenty joy
Plenty plenty happiness
Hmm we Dey finesse
We get
Plenty plenty joy
Plenty plenty happiness
Hmm we Dey finesse
We get
Plenty plenty joy
Plenty plenty happiness
Hmm we Dey finesse
Plenty plenty joy plenty plenty happiness
We dey finesse