When you never make oh
Nobody go ask you
Shay you don chop?
Shay you don chop?
Ye
When the money enter eyii
Everybody ask you oh boy
How come?
Oh boy how come?
We be Hustlers we no be thief
We dey steady hustle for street oh
As the money come
And the gbedu drop
I dey party gan for the milli
We original you can feel it
We dey turn it up for the city
As the money come and the gbedu drop
I dey party gan for the million
We Dem boys we indigenous oh
I geti money I no be criminal oh
Arise o compatriot o
But now na dem dey tackle us oh
These popos embarrass us
Them no wan recognize boys
Their intentions is hazardous
Them just dey run dey enter us
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy
Na gba mbo oh
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy
Na gba mbo oh
This is pure intimidation
It's a bloody f*cking situation
Wetin you want from me?
Tell me wetin you want from me
Popo
This is pure intimidation
It's a bloody f*cking situation
Wetin you want from me?
Tell me wetin you want from me popo
We rise we fall
We learn life lessons
The day dey come when you go use am
Change your thoughts
And be a leader
Pikin dey come na who go teach am
We Dem boys we indigenous oh
I geti money I no be criminal oh
Arise o compatriot oh
But now na dem dey tackle us oh
These popos embarrass us
Them no wan recognize boys
Their intentions is hazardous
Them just dey run dey enter us
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy na gba mbo oh
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy na gba mbo oh
We be Hustlers we no be thief oh
We dey hustle hard
To make it rich oh
Cus shortcuts na handcuffs
So I steady hustle non-stop
We original you can feel it
We dey turn it up for lasgidi
Naija gbogbo Yankee
And far, na so e go be
God done sign wetin
God done sign
If you chase me na you go crash
Any trap I go jump and pass o
Any trap I go jump and pass
God done sign
Wetin God done sign
If you chase me na you go crash
Any trap I go jump and pass o
Any trap I go jump and pass
If you like
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy na gba mbo oh
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy na gba mbo oh
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy na gba mbo oh
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy na gba mbo oh
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy na gba mbo oh
Chase omo boy na gba mbo
Run chase omo boy na gba mbo
Chase omo boy
Just cus omo boy
Just cus omo boy na gba mbo oh
I have a miracle working God
Plus I'm a boy na gba mbo oh