Lapo Sokoto
Jojo Kuti on the vibe right now
Eh na the money we still dey find eh
I no want make person kan whine me
If dem start to bring out their Benji
Make me sef bring out my Franklin
Onbe Onbe lapo sokoto
Onbe Ahn Ahn
Make the money chill and relax me
Even if dem talk say dem pass me
Make sapa no kan dey harass me
All this blog go want to dey cast me
If I no fit Burna
At least make I Cubana
Money na water
Bundle your wahala
All men na potential
But we still dey para
Para para Para para
For the Kalus make I no lose
As I dey move make I no lose
Anything I do make I no lose
As I dey move
As I dey move
You know say the money na walkie talkie
I know say nobody dey weh fit stop me
I dey pray make I no go dey unlucky
Eleda mi jowo
As I dey work make I fit nor nor
Garnish my soup with meat and ponmo
Make all the money full my pocket
Onbe Onbe lapo sokoto
Onbe Ahn Ahn
Make the money chill and relax me
Even if dem talk say dem pass me
Make sapa no kan dey harass me
All this blog go want to dey cast me