Back to Top

Pray for Grace Video (MV)

Performed By: JollyQT
Language: English
Length: 4:02
Written by: Jolly Ddd

JollyQT - Pray for Grace Lyrics

Ohhhhh yoyo
We pray for Grace make the World make Dem hear my Voice oh

Mama na how it for be
If we nor pray for Grace mama Na how it for be
I no say omo uvurienvwe efe Akakabopkopko the pikin still
They make am too Mama you Tell me

Them differentiate three People wey dey drink tea from People
Wey dey soak garri
Oh my God oh my God I want To meet up oh, I con they feel
And I con dey feel sometimes Make I drink medicine
Ha eh ha eh this one na Headache oh
I con dey feel and I con dey feel Sometimes make I drink Medicine
Ha eh ha eh this one na Headache oh
Na wety the small boy see na Make am pray for Grace oh
The future is bright
It sure say we go reach there o

Call me now for audition
Them con they ask me
Are you son to Adeleke
Do you dine with the Governors
Do you dine with the senators
Are you related to Emoney
Brother sometimes this things
They pain me I con they feel Make I drink medicine
Ha eh ha eh this one na Headache o
Pass me that weed man make I Smoke make I feel alright
The heart of man is deep who Can search make he raise him Hand

Davido make he hear my voice
Snookyrhymes make he hear My voice
Dangote make he hear my Voice oh owe
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Jolly Ddd
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: JollyQT

Tags:
No tags yet