Back to Top

Jordan Video (MV)

Performed By: Jordan Light
Language: English
Length: 2:54
Written by: Olutade Ojuola

Jordan Light - Jordan Lyrics

I nor fit to breathe ahah
They won't let me leave ahah
Living like a dream ahah
Cause I get money big ahah

I nor fit to breathe ahah
Cause they ain't let me leave ahah
Feeling like a king ahah
Yes I'm living my dream ahah

Pray for Jordan
Pray for me
I need power for my enemies
To overcome and energy
To dey push me higher
With my gees

Father God in heaven I thank you
You dey give me the strength for things wey I dey pass through
There's so many so many things wey dey happen
But I nor lose myself to any of my struggle
Never wait for nobody to help you
Na advice I dey give but I nor too send you
This my life I dey see things I nor fit tell you
But I'm standing strong in everything I do
(I everything I do)

Move like a criminal
Wanna catch me now
You can't hold me down
Dem nor reach and they wanna friend me now
But I can't see how
Yes I can't see how
Cause you falling in with all the crowd
Buh I'm standing out
I'm wilding out
They can't cage me I'm boxing out
I dey catch rebound
And I'm balling now
And I'm asking

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Olutade Ojuola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Jordan Light

Tags:
No tags yet