[ Featuring Medikal ]
Oh wo wo wo wo
Kasarrr
Ah ah ah Akosua Cinderella...
Just turn the light down low (low low low)
I'm your muse for tonight so you better take it slow
The way you dey break your waist I feel like im a virgin and I know she is a baddie
Oya bring it to daddy make I knack your tsunami.
Say the girlie make I shout mogbe
What she carry I no fit to contain and she say she just dey play when I order na you go pay
Girl you make love so beautiful
Cause till today (today x3)
I never find another bae ( a bae bae bae a bae)
Wey fit cool my temper
Ah ah ah Akosua Cinderella (Ella la la Ella)
My dear Cinderella
I find your shoe for fashionover
I swear say you fine pass Isabella
Rihanna no go Dey under my umbrella loving you forever
Fa wo to twitwi me sɛ samina
Obi bɛ fa wo kɔ a
Me nnpene da (da)
*Mini sane eba (ba)
Mo nngyae me na me bɔ me ka (ka)
Afi sell everything start afresh (for you)
Afi confess to you
Obi a me yɛ virgin
Na me nnyɛ born-1
No bi April fool
Baby say I do
...
Ɛɛɛ wei diɛ eskelebe
Yɛ hyɛ dan mu a
Yɛ'mmpɛ dede
From last week to last night to yesterday all till today
Cause till today (today x3)
I never find another bae ( a bae bae bae a bae)
Wey fit cool my temper
Ah ah ah Akosua Cinderella (Ella la la Ella)