Back to Top

Ginga Video (MV)

Performed By: Kaygo
Language: English
Length: 2:43
Written by: Adejobi Adewale
[Correct Info]

Kaygo - Ginga Lyrics

Okay

In on

Kaygo Kaygo

On your tune nowww

The matter drop ( matter)

Tell me who dey fire gan oh ( tell me who dey fire)

With my life style I be nija don ( oh nija don)

For the music wey you carry come

If I drop bars say kongwu Aso

Awon temi gan wonma foor oh

Here we dey with the music gan

Chasing all the dream and we gat to chop and we gat to ball

I dey find my way, you dey vex for me

I dey fire down, Omo say I no dey sleep ( Omo say I no dey)

I dey write lyrics, if I don smoke my weed yeah

Now you dey see the boy flying, you wan dey run me shit

Kpetunshi ( yeah yeah yeah)

For the beat, feeling all the vibe and the energy. ( am on your tune nowww)

Yeee I be kpetunshi

Then no dey carry eyes see me normally ( Kaygo Kaygo)

For this shit, I be kpetunshi

Yeee call me kpetunshi, kpetunshi

Kpetunshi ( won o kin woju oloro)

For the beat, feeling all the vibe and the energy. ( Toba tide Loma gbo ohhh)

Yeee I be kpetunshi

Then no dey carry eyes see me normally. ( ahh Ahh yeyeyeeee)

For this shit, I be kpetunshi

Yeee call me kpetunshi, kpetunshi

Verse two

Ginga wey dey for insta, bursting flows like Giza

I no dey reason matter without my ganja

Cuz I don see all the niggas

Them be dey feeling my flow on top the speaker

But they no fit to follow me for insta

As I dey post my videos you no dey tag am

Fire fire burning all the fakers brother

Yeee call me kpetunshi, kpetunshi.
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adejobi Adewale
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kaygo

Tags:
No tags yet