Back to Top

Kdiv Coco - WHERE IS KDIV COCO? Lyrics



Kdiv Coco - WHERE IS KDIV COCO? Lyrics




[ Featuring Zeeksounds ]

(Bros Onos)
Melody!!
Where's is kdiv coco?
The machinery in the industry.
Come you
Them go fear sef
Them go fear the way, the way,
The way the blowing go take Dey sef eh
Them go fear sef e no tey again
Na gbo gbo gbo everywhere don buss gbo gbo gbo everywhere don buss

(Kdiv coco in his head)
How life go be like when I don blow
Omo e go to sweet oo ah!
I go just Dey move from state to state
From country to country ehn ehn
If I just mount stage ehn
All those my Divinebeings go just Dey shout kdiv coco kdiv coco kdiv coco !!!!!! Ahhh kdivvv!!
no be lie oo

(Knocking)

(Zeeksounds)
Kdiv!! Kdiv!!

(Kdiv coco)
Ehn ehn Ahn ah zeek oo
How far na

(Zeeksounds)
Omo we never chop oo today oo
We never even make any money like this

(Kdiv coco)
I just tire na wetin I just Dey think since oo
Omo how man go do am now like this

(Zeeksounds)
Tch Make we go record

(Kdiv coco)
Make we go record?

(Zeeksounds)
Yes na

(Kdiv coco)
Tch No be lie
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

(Bros Onos)
Melody!!
Where's is kdiv coco?
The machinery in the industry.
Come you
Them go fear sef
Them go fear the way, the way,
The way the blowing go take Dey sef eh
Them go fear sef e no tey again
Na gbo gbo gbo everywhere don buss gbo gbo gbo everywhere don buss

(Kdiv coco in his head)
How life go be like when I don blow
Omo e go to sweet oo ah!
I go just Dey move from state to state
From country to country ehn ehn
If I just mount stage ehn
All those my Divinebeings go just Dey shout kdiv coco kdiv coco kdiv coco !!!!!! Ahhh kdivvv!!
no be lie oo

(Knocking)

(Zeeksounds)
Kdiv!! Kdiv!!

(Kdiv coco)
Ehn ehn Ahn ah zeek oo
How far na

(Zeeksounds)
Omo we never chop oo today oo
We never even make any money like this

(Kdiv coco)
I just tire na wetin I just Dey think since oo
Omo how man go do am now like this

(Zeeksounds)
Tch Make we go record

(Kdiv coco)
Make we go record?

(Zeeksounds)
Yes na

(Kdiv coco)
Tch No be lie
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Fatoye Pamilerin Fikayo, Godswill Onos, Gbejewoh Okivie Divine
Copyright: Lyrics © Too Lost LLC

Back to: Kdiv Coco



Kdiv Coco - WHERE IS KDIV COCO? Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Kdiv Coco
Featuring: Zeeksounds
Language: English
Written by: Fatoye Pamilerin Fikayo, Godswill Onos, Gbejewoh Okivie Divine
[Correct Info]
Tags:
No tags yet