Back to Top

To Work, Na To Pray Video (MV)




Performed By: Kelly Ejela
Language: English
Length: 4:09
Written by: Kelly Emenako




Kelly Ejela - To Work, Na To Pray Lyrics
Official




A beg
To work, na to pray
Stop dey play
Start am today, hum
Make we lead the way
Everybody dey hala
Government dey para
This kinda life
Me no fit shout oh
I say, dem no fit quench me oh
A beg
Wetin we never see
Sebi dem no wan gree
Dem promise us everything
But dem just dey do anything
Our mumu don do
Now we're saying thanks you
Make you carry your thing go
Now na the masses turn
Awa l'okan
Awa l'okan, awa l'okan, awa l'okan, l'okan, l'okan
Some people dem greedy
Dem no care for the needy
Me a feel like, make we go catch dem oh
And throw them inside panti oh
This kin politicians
With dem manipulation
Dem come here to rob us blind
They must be, way out of their minds
Now we must come together
And throw them into the gutter
Na where dem belong
Awa l'okan, now na the people's turn
To work, na to pray
Now is the time oh
Stop dey play
E'don dey cast oh
Start am today
Na today
Make we lead the way
No wait for tomorrow
To work, na to pray
Defend our future
Stop dey play
No be joke oh
Start am today hum
Na today
Make we lead the way
Make we think of our children
Make we help to build them
Don't leave then in sorrow
Give them a better tomorrow
Because now is the time
Be sublime and define
What we want here after we're gone
Now let's be objective
And collective
We'll fix this mess
And nonetheless
We're going home
Home
We're going home
Home
We're going home
Home
We're going home
Home
Home
To work, na to pray
My brother stop dey play
A beg, start am today hum
Make we lead the way
To work, na to pray
We need to do something
Stop procrastinating
Make you stand now
Make you lead the way
Make dem no dey whine us
From year to year, decade after decade, generation after generation the same people dey rule us, ye!
Abi dem cause us
Make you open your eyes
Don't be surprised
For all their lies
Make you dey wise oh
Beware, dem dey disguise oh
Ebelebe'gbuo la
My brother, make you no dey play
A beg, start am today
E oh, make you lead the way
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

A beg
To work, na to pray
Stop dey play
Start am today, hum
Make we lead the way
Everybody dey hala
Government dey para
This kinda life
Me no fit shout oh
I say, dem no fit quench me oh
A beg
Wetin we never see
Sebi dem no wan gree
Dem promise us everything
But dem just dey do anything
Our mumu don do
Now we're saying thanks you
Make you carry your thing go
Now na the masses turn
Awa l'okan
Awa l'okan, awa l'okan, awa l'okan, l'okan, l'okan
Some people dem greedy
Dem no care for the needy
Me a feel like, make we go catch dem oh
And throw them inside panti oh
This kin politicians
With dem manipulation
Dem come here to rob us blind
They must be, way out of their minds
Now we must come together
And throw them into the gutter
Na where dem belong
Awa l'okan, now na the people's turn
To work, na to pray
Now is the time oh
Stop dey play
E'don dey cast oh
Start am today
Na today
Make we lead the way
No wait for tomorrow
To work, na to pray
Defend our future
Stop dey play
No be joke oh
Start am today hum
Na today
Make we lead the way
Make we think of our children
Make we help to build them
Don't leave then in sorrow
Give them a better tomorrow
Because now is the time
Be sublime and define
What we want here after we're gone
Now let's be objective
And collective
We'll fix this mess
And nonetheless
We're going home
Home
We're going home
Home
We're going home
Home
We're going home
Home
Home
To work, na to pray
My brother stop dey play
A beg, start am today hum
Make we lead the way
To work, na to pray
We need to do something
Stop procrastinating
Make you stand now
Make you lead the way
Make dem no dey whine us
From year to year, decade after decade, generation after generation the same people dey rule us, ye!
Abi dem cause us
Make you open your eyes
Don't be surprised
For all their lies
Make you dey wise oh
Beware, dem dey disguise oh
Ebelebe'gbuo la
My brother, make you no dey play
A beg, start am today
E oh, make you lead the way
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kelly Emenako
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kelly Ejela

Tags:
No tags yet