Life kpalava
Life kpalava
You watch my back I watch your back
Watch your back
Real niggers too dey scarce
Too dey scarce
Dem don stab stab me for back
What
That's why I don't keep friends I only keep brothers you wanna know the difference
I no dey bother what you thinking I gat my supporters you know we get effizy
You know the shoes no really size dem
Na only things dogs fit wear am ask why
Haters which one dey ves you
Ves you
I never really really met to stress you
Stress you
E is it the clothes I wear
Clothes I wear u
Is it the shoes I tie
Shoes i tie
Abi na this car wen I dey drive
Ha ha
Abi na that one wen dey for house
The more you ves the more we bad
More we bad
Take am jeje make you no dey stress
No dey stress e
You don't like me cos I'm fly
Cos I'm fly
Anything I do you criticize
Criticize na wa o
You dial number aboki pick am
You dey ves say no be Davido pick am
You dey ves say no be senator pick am
I lock problem for house I gat my clothes on
Gat my clothes on
Step into the street I no fit kill myself
Kill my self
And you dey ves say you no see tears for my eyes
And you dey ves say I no dey hospitalized
Dem wan see me just dey beg
Bambiala
But my papa God no be naija leaders
Ha ha ha haters which one dey ves you
Ves you
I never really really met to stress you
Stress you
E is it the clothes I wear
Cloth's I wear u
Is it the shoes I tie
Shoes I tie
Abi na this car wen I dey drive
Ha ha
Abi na that one wen dey for house
The more you ves the more we bad
More we bad
Take am jeje make you no dey stress
No dey stress e
You don't like me cos I'm fly
Cos I'm fly
Anything I do you criticize
Criticize